Ani Vicky Tales

Ani Vicky Tales I am a content creator I created animations

26/09/2026

Would you take a walk here at night or stay at home and enjoy the view from the window? β„οΈπŸ˜

26/09/2026
26/09/2026

E DON CAST! Humanitarian Lady Exposes Blessing CEO With Receipts! See Evidence





26/09/2026

Nigerian content creator Peller has taken a playful swipe at rapper Jeriq during a recent conversation, after asking him if he knew his associate, IceKing Ochacho

Omo! 😳 VDM don cause wahala again! See receipts!Man buy 1,200 units of Dangote shares for N18,000 for 2007, na so him co...
25/09/2026

Omo! 😳 VDM don cause wahala again! See receipts!

Man buy 1,200 units of Dangote shares for N18,000 for 2007, na so him collect N324 & N216 as dividend for 2009, then for 2012 na only N108 him see! πŸ˜­πŸ’”

For where investment? VDM say anybody wey buy the new Dangote Refinery IPO make e watch the video because e deep! πŸ‘€

Wetin una think β€” Na scam or na investment? πŸ‘‡

BREAKING 😳❀️ OBO no dey play!Davido don order 50 VIRGIN COWS for him upcoming birthday! And because virgin cows scarce f...
25/09/2026

BREAKING 😳❀️ OBO no dey play!

Davido don order 50 VIRGIN COWS for him upcoming birthday! And because virgin cows scarce for Nigeria, some go dey shipped from Cameroon πŸ‡¨πŸ‡² Omo this package go cost at least 20.2 BILLION! πŸ’°πŸ”₯

Bright Grillz wey be the best griller for Africa na him go handle am β€” the man wey don grill for all the billionaires!

Moral lesson: OBO abeg invite Shatta Wale make e come taste am! πŸ‡¬πŸ‡­β€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ˜‚

Address

Jakande Estate Isolo Lagos
Lagos Harbour
10001

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ani Vicky Tales posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share