Forever light Media

Forever light Media If you laugh, follow me. If you don’t, still follow �
(4)

My heart is shattered 💔🥹Anytime I send my papa love message, see how he dey reply me 😭😭Abeg I don tire, I need husband 😭...
23/07/2025

My heart is shattered 💔🥹
Anytime I send my papa love message, see how he dey reply me 😭😭
Abeg I don tire, I need husband 😭
Even if your mama go teach me how to cook, I ready 🙏
Make I just marry and rest 🥲💍

This dog wahala pass village juju 😭I carry sponge come give am love, see wetin I collect 🤣
21/07/2025

This dog wahala pass village juju 😭
I carry sponge come give am love, see wetin I collect 🤣

As a content creator, no matter wetin you dey do, put God first 🙏Last month I dey celebrate 11k followers, today na 12.1...
21/07/2025

As a content creator, no matter wetin you dey do, put God first 🙏

Last month I dey celebrate 11k followers, today na 12.1k already 🎉
Consistency + Grace = Results 💯
If you dey think say nobody dey watch you, my brother/sister… God dey watch you pass everybody 👀🔥

To everyone wey dey support me, I say thank you.
To those wey still dey doubt me, I say watch me 🫵
The goal no be to go viral once. Na to remain relevant. 🚀

We move again 💪

19/07/2025

The Federal Government has told a Federal High Court in Abuja that Nnamdi Kanu’s threat to break up Nigeria was not just a boast, as reported by Leadership on Friday, 18 July, 2025.

19/07/2025

I got over 2,000 reactions on my posts last week! Thanks everyone for your support! 🎉

18/07/2025
Na 3 kings of comedy be this 😅👇I don edit their photo with how many followers dem get now.But tell me the truth:Who be y...
18/07/2025

Na 3 kings of comedy be this 😅👇
I don edit their photo with how many followers dem get now.
But tell me the truth:
Who be your favorite?
Who dey make you laugh pass? 😂

Drop their name in the comment make we settle am once and for all 😤👇

can someone tell me I love you??💔💔💔💔💔
17/07/2025

can someone tell me I love you??💔💔💔💔💔

I need boyfriend imagine you have me in your 😘🫶💯
16/07/2025

I need boyfriend imagine you have me in your 😘🫶💯

Special recognition to my latest top fans! 💎 McTrappyjons Ke, Itz Huble Prince, Emmy Sticks, Gloria Silva, Ability John,...
16/07/2025

Special recognition to my latest top fans! 💎 McTrappyjons Ke, Itz Huble Prince, Emmy Sticks, Gloria Silva, Ability John, Munirat Muhammad, Jinxbella Sam, Chinedu John. Please join me in welcoming them to our community, top fans. McTrappyjons Ke Itz Huble Prince Emmy Sticks Gloria Silva Ability John Munirat Muhammad Jinxbella Sam Chinedu John

congratulations to me I have meet my favorite celebrities to act with them pls guys show love is your favourite boy Fore...
14/07/2025

congratulations to me I have meet my favorite celebrities to act with them pls guys show love is your favourite boy Forever light Media

Address

Lagos

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Forever light Media posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category