Kongolord

Kongolord Comedy | Skits | Real-life humor
Making you laugh with relatable Nigerian content
Follow for fun, vibes & nonstop entertainment
(2)

07/03/2026

The shepherd always smells like sheep πŸ‘ πŸ€ͺ

07/03/2026

Some naija girls Dey funny ajeh! You wan come sn**ch me from woman wey Dey buy me things so I go end up paying your bills πŸ˜‚ πŸ€ͺ

07/03/2026

Nobody likes breast pass people way no Dey smoke for this area 🫣
True or false?

07/03/2026

One popular OS posted: β€œThe owner of the ⚽️ will always take it home at the end no matter how many players have kicked it β€œ I still Dey reason this talk since 😭

07/03/2026

Until you date a lady that has her own money and still loves you, you won’t realize how much the broke ones have been holding your life hostage 🎯

06/03/2026

The curse of a virgin pastor is very powerful πŸ€ͺ🀣

Who fit pray for us, the wahala for this life don too much 😭
05/03/2026

Who fit pray for us, the wahala for this life don too much 😭

See where I Dey Dey practice am in case πŸ€ͺ
05/03/2026

See where I Dey Dey practice am in case πŸ€ͺ

05/03/2026

Na during inter-house sport teachers Dey like students way no no book. No rush, everybody get their own time in life 🎯

They no Dey advice person way 🐝 bite twice πŸ˜₯
05/03/2026

They no Dey advice person way 🐝 bite twice πŸ˜₯

05/03/2026

One humble request, please monitor your financial life very strict. 😎, it’s hard to find help when you’re broke

You toast my babe and she gree for you, you come still Dey tell her to leave me, did I do wrong you πŸ˜₯😭?
04/03/2026

You toast my babe and she gree for you, you come still Dey tell her to leave me, did I do wrong you πŸ˜₯😭?

Address

25 Babawale Street, Iba Junction
Lagos
1000001

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Kongolord posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share