VDM Pidgin Tori

VDM Pidgin Tori We be the official headquarters for all VDM updates, we bring you Tori in pidgin language, wey dey burst brain. Retal Movement, VDM na the president.

follow and recommend our page.

Go get your PVC.... it's time to kick out the bad leaders.
02/06/2026

Go get your PVC.... it's time to kick out the bad leaders.

02/06/2026
Barr Marshall file bail application for Justice Crack, but today dem no gree make he lead for court. If una no want make...
14/05/2026

Barr Marshall file bail application for Justice Crack, but today dem no gree make he lead for court. If una no want make he lead, why una come allow am apply for the bail for the first place?
​De main koko be say make Justice Crack get freedom. Sharp-sharp, Marshall don withdraw de bail application. All dis one na double-mindedness and pride. If una no need Marshall, tell am make he clear for road.

__ VDM Pidgin Tori

A true leader, a king and more. Congratulations to Victor osimhen and teammates.
10/05/2026

A true leader, a king and more.

Congratulations to Victor osimhen and teammates.

You no go believe the next big thing wey dey comeTwo Ratel leaders don dey for Istanbul, Turkey 🇹🇷 with VDM on their ver...
09/05/2026

You no go believe the next big thing wey dey come

Two Ratel leaders don dey for Istanbul, Turkey 🇹🇷 with VDM on their very first international trip.

We keep growing and elevating others,

___ VDM Pidgin Tori AGU NWA 001 Verydarkblackman

09/05/2026

We dey bring you Tori straight from the source. VDM voice of the people.

Verydarkblackman

VDM meet some ELDERLY WOMEN wey dey stranded for road close to PRINCE Fayose house, after dem go CAMPAIGN for APC. After...
08/05/2026

VDM meet some ELDERLY WOMEN wey dey stranded for road close to PRINCE Fayose house, after dem go CAMPAIGN for APC. After he don follow dem talk and hear wetin happen, he decide to help dem with transport money….
​According to him, the help no be because of POLITICS or CAMPAIGN, but na just out of HUMANITY…. He say dem be MOTHERS and nobody go dey happy to see old women wey dey stranded for road. According to him, he spend like $1,000 to take help dem….
​VDM later talk about how the country dey, he say make Nigerians use their Own SUFFERING and how things dey go for dem take decide who dem go vote for. He also talk say if people still dey wait make influencers or public figures tell dem who to vote for, then dem never ready for real chang

___ VDM Pidgin Tori

Address

Asajon Way
Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when VDM Pidgin Tori posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share