amie_blaque

amie_blaque Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from amie_blaque, Media, Lagos.

We dey go on Knees like this!Dem say greetings wey pass don pass elbow done enter be careful! After praying this in Unit...
16/10/2020

We dey go on Knees like this!
Dem say greetings wey pass don pass elbow done enter be careful!
After praying this in Unity, heaven go dey leak with answers!
Di truth about all these kind prayers be say, Baba God just dey observe awa country!
_
Make we all get a renewed orientation of di reformed Nigeria as di Holy Spirit broods upon us !
As we speak di language of spirits in tongues of angels in di heavenlies,
*may Peace be restored to hurting homes of which vacuums of dear ones are still evident!
*Comfort Upon our country to every victim of police brutality and SARS menace both the lost(dead) and still living!
*May the atmosphere and corridors of power become and remain of great inconvenience and a torment to wicked leaders in every arm of government!
*May the youth remain woke, revived, ignited and ready to be used as Gods masterpiece, individuals with high level of integrity, purpose and impact🌹!
*May the purpose of these peaceful protest never be in vain 🙏🏽

AMEN AMEN AMEN!!

#

Even if your activity for inside di   dey blank/empty like this, no rush sweetie!! calm down!! Las Las, think am wellaaa...
28/04/2020

Even if your activity for inside di dey blank/empty like this, no rush sweetie!! calm down!!
Las Las, think am wellaaa! E gho get one or two things wey you add for your life plus others wey you don comot👍🏽

No go do pass yourself oo. Tell us wetin you learn later. We wan hear am wen we dey sure say you self don understand am well well, so dat you gho help us, help yourself join😊.

Everybody gho di class yunno, but na only one person or two fit score first for result booklet.
E no mean say di other students head no get oil😊.

If depression wan catch you, gho find your neighbour problem, or call dat person wey you dey beef for nothing.
No be me talk am oo🤣🤣🤣
Dey your lane, No be curse💯👌🏽
✍🏼 🔥🔥 💥 ~

Person wey wan fight, dey prepare im armoury, confirm e arsenal, train im self wella for wetin dey ahead before e step o...
04/03/2020

Person wey wan fight, dey prepare im armoury, confirm e arsenal, train im self wella for wetin dey ahead before e step out.

I hear say people wey dey battle dey gallant cause their enemy fit hit at anytime. How person wey no gallant wan take fight....?
But dis fight na against di mind wey they think on a daily, with plenty things wey fit good or bad.
No forget say di war wey dey win for inside your mind naim gho determine how your life go be for outside....
Anyhow wey e won be....use dis one take scatter am... 2 Çorinthians 10: 4- 5

💌✍🏼
📣

Address

Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when amie_blaque posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category