Obianudo's Tv

Obianudo's Tv Heaven is Pretty and Pure.

Wherever I enter Airport or see an earoplane  parked, believe me I will do more than this.
20/04/2025

Wherever I enter Airport or see an earoplane parked, believe me I will do more than this.

20/04/2025

Happy Easter to you all

With Ogechukwu Obianudo Amah – I just got recognized as one of their top fans! 🎉
30/03/2025

With Ogechukwu Obianudo Amah – I just got recognized as one of their top fans! 🎉

27/03/2025

There's this my neighbor that have been trying to grag me to their seminar every Thursday and I have been giving her from one excuse or the other still she never got the message. If only she knows apart from market and church the other place I go is my kitchen.
The preaching get intense that I told her to wait for me.
She will wait for Goddot today.
Seminar of register and bring four people in this 2025? I will attend it on my bed.

E get some people wey their duty na to dey monitor who sabi dance or who no sabi dance for presence of God, when others ...
27/03/2025

E get some people wey their duty na to dey monitor who sabi dance or who no sabi dance for presence of God, when others dey rejoice and give Baba God the leg work wey their body fit do, these one go dey criticize. Baba mi, no be dance battle we come for, we come dance for front of God wey dey save us from battles. No ask us the kain dance we dey dance, join us make we gather thank Baba God wey dey do us well.

Good afternoon my people 🌻. Enjoy the rest of the day 😊🥰

The way of baba God dey far from humans own. And no matter how much we think say we wise, na  play when it comes to God....
27/03/2025

The way of baba God dey far from humans own. And no matter how much we think say we wise, na play when it comes to God.

So dat thing wey you dey reason for your mind say na how God go do am, forget am bcos in go shock you. If you dey reason say na 5 ways in go bless you, for in mind in fit be 1 million ways. Just relax and trust him.

As things be for the Country so, e dey easy to lose hope but instead of discouragement we go hold on to hope say our God...
27/03/2025

As things be for the Country so, e dey easy to lose hope but instead of discouragement we go hold on to hope say our God go come through for us!
Our Morale solid because we know say God no dey ever leave us to suffer!

26/03/2025

You weren’t put on this earth just to pay bills and exist. You’re here to create, explore, connect, and live fully. Don’t let routine steal your fire.

26/03/2025

"Your future self is watching you right now through memories. Make them proud."

26/03/2025

Raining season in March?
How is that possible abi this is change we are talking about?

26/03/2025

It's a beautiful day
What are you going to do today friends?

25/03/2025

All this my Sad mood no pass money, I no dey follow una cry for love.

Address

Lagos
100211

Telephone

+2348133133405

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Obianudo's Tv posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Obianudo's Tv:

Share