Hajia Ada Nimo Tv

Hajia Ada Nimo Tv Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Hajia Ada Nimo Tv, Digital creator, Lagos.
(6)

A Ratel Queen
Chubby queen
Entertainer
Enterprenuer
Lover of God
Lover of VDM
I unapologitically belong to Ratel Family✌️
If you hatê VDM then you are my Enemÿ .

🎉 Facebook recognised me as a top rising creator this week!Somebody shout hallelujah 😁.Meanwhile,make i gist una small a...
03/11/2025

🎉 Facebook recognised me as a top rising creator this week!

Somebody shout hallelujah 😁.

Meanwhile,make i gist una small about dis top wey i wear for here😀

Na one of mÿ b0yfriend back then get this t0p wey i wear oo, and as i wear d cl0th for mÿ mînd i don arrive not knowing say…..

So that day i visit am for him h0use ,and i was sleeping over till d next day. So i kon wear hîs cl0th.(dis one wey u dey see for dis 👇 pic)

e no even reach one m0nth after i wêar dis cl0th snap for hunkle house omo naso i ch0p better breakfast😆.

Chaii ije muna love😩

That thîng don dey hûngry mê again dis morning 😒
03/11/2025

That thîng don dey hûngry mê again dis morning 😒

I don wake oooUna good m0neÿ ooo🙋‍♀️
03/11/2025

I don wake ooo

Una good m0neÿ ooo🙋‍♀️

03/11/2025

Beautiful moneÿ to u all

Pls if u kn0w you place 0rder for “1nfecti0n  flûsher” and I haven’t c0nfirmed your paÿmênt pls come inb0x cos I will be...
02/11/2025

Pls if u kn0w you place 0rder for “1nfecti0n flûsher” and I haven’t c0nfirmed your paÿmênt pls come inb0x cos I will be sending 0ut waybîls on Tuesday oo.

Biko wh0 wan take mê out?🙄 I don already prepare.Just 4 b0ttles of Orijin bêér I’m fine 🤷‍♀️.
02/11/2025

Biko wh0 wan take mê out?🙄 I don already prepare.

Just 4 b0ttles of Orijin bêér I’m fine 🤷‍♀️.

02/11/2025

Gettiñg readyyyy for a friend’s wedding

02/11/2025

Lagos 🦟 mosquitoes don learn another thing. they now tear net with teeth.
Nnaa eehh ikegwuru 😩😒

Happy Sunday from Chubbÿ Queen.The Ratel Queen ✌️
02/11/2025

Happy Sunday from Chubbÿ Queen.

The Ratel Queen ✌️

02/11/2025

Happy Sunday guys

Delicious Egusi s0up with H0t eba for dinnerrr
01/11/2025

Delicious Egusi s0up with H0t eba for dinnerrr

01/11/2025

Delicious egusi and Eba

Address

Lagos

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Hajia Ada Nimo Tv posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Hajia Ada Nimo Tv:

Share