United Naija

United Naija United Naija na your go-to blog wey dey bring all Manchester United news in pidgin.
(4)

We dey update you with di latest news, transfer gossip, match reviews, and everything wey concern Manchester United.

'We weren't in the MLS at 37'
29/06/2025

'We weren't in the MLS at 37'

πŸŽ™οΈ Ralf Rangnick yarn about Manchester United: "I feel say dem get leadership wahala. Who dey really make the decisions ...
29/06/2025

πŸŽ™οΈ Ralf Rangnick yarn about Manchester United: "I feel say dem get leadership wahala. Who dey really make the decisions and why dem dey make am? Na the best people dey do the job so?

"From the six months wey I spend there, even as head coach, e hard for me to understand wetin dey really go on."

Casemiro go still remain for Manchester United next season. But if e decide say e wan collect big money move go Saudi, U...
28/06/2025

Casemiro go still remain for Manchester United next season. But if e decide say e wan collect big money move go Saudi, United no go block am. []

Inter Milan and Manchester United never still reach agreement for Rasmus Hojlund matter.Inter wan collect am on loan wey...
28/06/2025

Inter Milan and Manchester United never still reach agreement for Rasmus Hojlund matter.

Inter wan collect am on loan wey fit turn to compulsory buy if some easy conditions happen, but United dey stand gidigba say na permanent transfer dem want. []

Manchester United dey run talk with Real Betis to get small share for Antony registration rights β€” e mean say if dem sel...
28/06/2025

Manchester United dey run talk with Real Betis to get small share for Antony registration rights β€” e mean say if dem sell am later, United go still collect small money. []

πŸ“² Bruno Fernandes on top Instagram πŸ₯Ήβ€οΈ
28/06/2025

πŸ“² Bruno Fernandes on top Instagram πŸ₯Ήβ€οΈ

🚨JUST IN:Manchester United wan drop £60 million bid to sign Rafael Leão from AC Milan.[]
28/06/2025

🚨JUST IN:

Manchester United wan drop Β£60 million bid to sign Rafael LeΓ£o from AC Milan.

[]

πŸš¨πŸ‡«πŸ‡· πŽπ…π…πˆπ‚πˆπ€π‹ | Monaco don sign Paul Pogba (32) for free. πŸ”΄βšͺ️Di midfielder don agree two-year deal wey go keep am for di ...
28/06/2025

πŸš¨πŸ‡«πŸ‡· πŽπ…π…πˆπ‚πˆπ€π‹ | Monaco don sign Paul Pogba (32) for free. πŸ”΄βšͺ️

Di midfielder don agree two-year deal wey go keep am for di club till 30 June 2027. πŸ†•

Manchester United dey plan drop big money to sign AC Milan star boy, Rafael LeΓ£o.[via ]
28/06/2025

Manchester United dey plan drop big money to sign AC Milan star boy, Rafael LeΓ£o.

[via ]

πŸš¨πŸ—£οΈ Joshua Zirkzee: β€œMy best food? Na my mama food β€” rice and stew, the correct Naija pepper one.” πŸ‡³πŸ‡¬β€οΈ
28/06/2025

πŸš¨πŸ—£οΈ Joshua Zirkzee: β€œMy best food? Na my mama food β€” rice and stew, the correct Naija pepper one.” πŸ‡³πŸ‡¬β€οΈ

BREAKING: Manchester United dey reason move to carry PSG midfielder Warren Zaire-Emery come their side.[via ]
28/06/2025

BREAKING: Manchester United dey reason move to carry PSG midfielder Warren Zaire-Emery come their side.

[via ]

🚨 Brentford and Manchester United dey try find way wey go make dem fit agree on top Bryan Mbeumo matter. Man United stil...
28/06/2025

🚨 Brentford and Manchester United dey try find way wey go make dem fit agree on top Bryan Mbeumo matter. Man United still dey calm and dem believe say the deal go happen. []

Address

No 14, Sunlere
Lagos

Telephone

+2347033940314

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when United Naija posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to United Naija:

Share