Alert360NG

Alert360NG 🚨 Security updates & public safety
awareness.
🛡️ Stay informed. Stay alert. Stay safe.

14/07/2026

This is so sad 😞 💔💔
My deepest condolences to his family and we pray his soul rest in peace 🪦, Ami 🙏

No to those police, u see as dem use una, una go leave watin important dey carry the unimportant for head. Before you talk….. Imagine that was your Son???

08/07/2026

Abge make una help me ask them ooo…..


08/07/2026

Good New….Good News!

Ma people make una watch this video…….

Abge make una help me engage 🙏🙏🙏
29/06/2026

Abge make una help me engage 🙏🙏🙏

Please 🙏 family need to achieve this before 24 days I need you all help pls like share and comment 🙏 ❤️ 💜 💖

25/06/2026

Omo, this one shock me ooo
Watin i dey see sooo 👀👀👀
Dem say na “””VIGILANTE OoOo””
Abge mak una help me type
“ AS HOW NA, HOW LONG D VIGILANTE….?????””

23/06/2026

Update…Update My people. Still on the Benin Kidnapping matter, dis one na another video to give us more information, make Una Put ear down…..🧏🧏🧏

23/06/2026

My People, make una hear this one
Update on the Benin Vegetable market Kidnapping Matter!!! Put ear down!!!!

22/06/2026

Make Una put ear down Ooo, Na Cruise we dey for this country, I say nor bi only me go 🧏🧏🧏 this one!!!!

22/06/2026

UPDATE….UPDATE ….Nigerians
MAKE una be CAREFUL Ooo
PUT EAR DOWN 🧏🧏🧏
Make Una shear and Save Lives , Cuz we nor con know the one way we dey for this country again Ooo!!!!!!!????????

20/06/2026

UPDATE!!!! UPDATE!!!!
Put ear down ooo, share this video and save a life, E if go be who you know!!!!????
And comment your view, Advice and experience, Any real piece of Info i highly valid💯💯💯

Address

Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Alert360NG posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share