Sunflitcomedy tv

Sunflitcomedy tv please guys help to follow my page his your boy tv
(4)

13/08/2025

VDM fans how far gallop yansh 🤣🤣🤣.
People don dey tag me say she dey insult una oga, I taught she loved VDM ?
Now know this, gallop yansh na oloshi, na money she dey find and anywhere belly face , she and that her yeye sponsor for my boo boo drama go still fight and she go come tell us how them plan am 🤣🤣🤣,

Note a lot of people don't care about you, they only love you because you share same enemies 🤣🤣.... gallop yansh and hustling blogger wey go use anything climb to feed her little body husband wey dey work for mortuary for 15 years with no promotion or growth 🤣🤣🤣🤣..

She is a joke that's why I choose yo just laugh over every. Of her post .
Do so too.
Izzy no go school
She no get work
Her mama send her into oloshi at the age of 12.
Life done show her shege
She don first carry belly for one man wey dump her, the man no gree marry her na him she crase , go rehab come form asylum enter uk 🇬🇧 yet no dey ok, hold this infant boy wey she marry wey dey find papers. Izzy na low life just get entertained and get out ..

Person wey dey talk about blessingceo and traveling , yet she no fit enter Nigeria 🤣, even when her mama kpia she no come no money, them come throw away her mama for bush , that is why she no get respect .
Anyways I just want remind una say gallop yansh na low life don't take her personal
Use her do comedy series because na wetin me and my boo boo use her do .
She is a joke 🤣🤣🤣🤣. Say by blessing ceo 😂😂😂

11/08/2025

God punish D1 mumu 😳

10/08/2025

Omo ale ni ee 😂😂😂

VDM call iyabo ojo love 😂😂😂 Verydarkblackman     ゚viralシfypシ゚viralシ
08/08/2025

VDM call iyabo ojo love 😂😂😂 Verydarkblackman ゚viralシfypシ゚viralシ

08/08/2025

Mumu boy hope you know what you're saying 😳😂

07/08/2025

Wahala 😂

06/08/2025

God pun!sh you D1 😳😂 VDM no small ooooooo Verydarkblackman

05/08/2025

VDM you do this, may his soul continue to rest in peace Amin 😭🙏

03/08/2025

Queen mother have talk ooo about what VDM says Verydarkblackman

28/07/2025

Sandra beneda finally talk ooo 👋👍

27/07/2025

Hmmm this life no balance at all

25/07/2025

Wahala so you don tried

Address

Lagos

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Sunflitcomedy tv posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Sunflitcomedy tv:

Share