21/08/2024
*Please read this story...*
Mrs Tosin: Mama Chukwuebuka!
Mrs Uche: Yes.. This one wey you dey smile like who dem dash money, wetin happen, Mama Ayo?
Mrs Tosin: You remember that land wey we buy 3 years ago for Ibeju?
Mrs Uche: Yes, yes. (She nodded and continued) No be that one wey we play ajo (contribution) take buy?
Mrs Tosin: Yes! Your brain sharp well well.
Mrs Uche: So wetin happen?
Mrs Tosin: Calm down, your blood too dey hot 😅
Mrs Uche: I don calm down, oya talk.
Mrs Tosin: My realtor tell me yesterday say that land now na 20M for a plot o. Our neighbour just sell her own last week for her son wey dey travel abroad.
Mrs Uche: You mean am?! Heeeiiiii! I for buy like 10 acres na🥹
Mrs Tosin: You this Igbo woman, you too like money.😅 Land wey you buy 5M 3 years ago, dey sell 20M now and you still dey get long throat to wan buy 10 acres. You be thief o😹 By the way, I no go sell my own first o. Make we just dey watch the price rise.
Mrs Uche: Before nko? Sell wetin? I go dey stingy with am o. Be like I wan buy another one again.🤔 I no know say na so this real estate dey be o. Like play like play, we don cash out o.
Mrs Tosin: Yes o.. Real Estate na our own oil well o (She gave a fake dance as she walked away) Make I dey go my shop, I go see you later. I just say make I come give you the update.
-------------------------------------
*Dear You,*
No dey overthink this thing.
This could be your own moment! Na your own chance be this.
Cease am!
Send me a message to get your own plot at SilverWood Estate Ibeju-Lekki Lagos today.
Do it now.