Del's World

Del's  World To keep you entertained and glued on the blue app by bringing news in pidgin and posting valid content and pictures and healthy family lifestyles.

26/05/2025

After I chase am commot for my video, I no come chase him money 😂😂😂 chai I love money 🤑.

26/05/2025

This is super cute, na like this I for dey but life then show me to dey reserved.

On kids say the darnest thing.I was walking pass my children's room and I heard one of my daughter ( 8 years) telling he...
16/05/2025

On kids say the darnest thing.
I was walking pass my children's room and I heard one of my daughter ( 8 years) telling her siblings that she doesn't want to get married because she doesn't want to be kissing anybody's smelling mouth. Ahhh!!🙆🏼‍♀️🙆🏼‍♀️🙆🏼‍♀️mogbe!!! This girl will not kill someone. For my mind I just talk say you go marry inshallah and I go carry my grand pikin. 🤣🤣🤣🤣

Na to dey pay rent monthly be the new gist oh!!!  So if we pay house rent monthly are we going to be paid hourly now. De...
16/05/2025

Na to dey pay rent monthly be the new gist oh!!! So if we pay house rent monthly are we going to be paid hourly now. Dey go just they copy wetin dey no understand.. Oti su me!!.
Is this development good or it's a nay.
As for me it is a nay, because stress pressure go too much.

16/05/2025

Enioluwa making too much sense. This nonsense has to stop.

12/05/2025

Why is it that when a 40 years old man needs to settle down, they refuse to marry girls within 30-35 years. Na 18 years dey go dey find. Uncle change go marry your mate no dey do child molestation Abi na child abuse. Yes you I am taking to you.

12/05/2025

People shading Mercy Johnson on how slim she is. How you na go take know say the slimming tea dey work if she no drink am. Abeg make you na leave my girl alone oh! She is only marketing her slimming tea and it is working very well.

Address

Iba Lagos
Lagos
23401

Telephone

+2348062155888

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Del's World posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Del's World:

Share