Waterlinks connect

Waterlinks connect WE BRING YOU UP TO SPEED HAPPENINGS AROUND THE GLOBE,FROM ENTERTAINMENT, NEWS,AND SOCIAL LIFESTYLE. WELCOME TO OUR WORLD....
(13)

WE BRING YOU UP TO SPEED REAL ANALYSIS OF
HAPPENINGS AROUND THE WORLD ..

Congratulations to us as mami water don born pikin ooo,somebody just dey tell me now now,so I say make we celebrate with...
08/01/2025

Congratulations to us as mami water don born pikin ooo,
somebody just dey tell me now now,so I say make we celebrate with her ooo.
The one wey shock me now,
Dem say cemetery,and first bank dey go celebrate with her ooo ...
Please let's celebrate with her too oooo


゚viralシfypシ゚viralシ

For over 20 years we don dey hear say Nigeria is over 200 millions people, till now, we still dey hear say Nigeria is ov...
07/31/2025

For over 20 years we don dey hear say Nigeria is over 200 millions people, till now, we still dey hear say Nigeria is over 200 million people.
Nobody knows the exact number of Nigeria population even after 25 years.

WHO DO US THIS ONE????

Who God favor, go dey think say others no serious, because say you Don blow for inside social media, you go dey form say...
07/31/2025

Who God favor, go dey think say others no serious, because say you Don blow for inside social media, you go dey form say no content creator reach your level.
watin matter na which impact you dey in the life of the common man??

If you reach house, answer this question before you sleep..



07/31/2025

I finally discovered say that bonestrieght na human hair oooo,how can somebody just tell me to buy her bonestrieght?even my girlfriend Tina Gold dey carry natural hair.should I buy it?

07/30/2025

watin be bonestraight??
Because somebody say make I buy it for her,and I no Wan ask her the meaning of it.

Omo I don fall in love again ooo,Which kind wahala be this na??I no go blame kind Solomon oooo.
07/30/2025

Omo I don fall in love again ooo,
Which kind wahala be this na??
I no go blame kind Solomon oooo.

Nation cup wey our super falcons manage go win,dem don tif am for Abuja 🏃‍♀️ 🏃‍♂️ 🏃‍♂️ 🏃‍♂️ 🏃‍♂️ 🏃‍♂️ 🏃‍♂️ 🏃‍♂️ 🏃‍♂️  🏆 ...
07/30/2025

Nation cup wey our super falcons manage go win,dem don tif am for Abuja 🏃‍♀️ 🏃‍♂️ 🏃‍♂️ 🏃‍♂️ 🏃‍♂️ 🏃‍♂️ 🏃‍♂️ 🏃‍♂️ 🏃‍♂️ 🏆 ...

17 years ago ad a military cadet officer...Na waoo life of a civilian na freedom oooo.
07/30/2025

17 years ago ad a military cadet officer...
Na waoo life of a civilian na freedom oooo.

07/29/2025

Fire dey born for house, 100 million dollars dey inside the house, your pikin,your mama and your husband,and you must save only 2 pipo,WHO YOU GO SAVE??

07/29/2025

Everybody dey ask me watin happen,
Watin my ear hear fear me,
I HEAR SAY MAMI WATER DON CARRY BELLE.but na who give am the belle them dey fine now.

07/28/2025

Hmmmm na waooo

Address

Toronto, ON

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Waterlinks connect posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Waterlinks connect:

Share