06/08/2025
Laugh ππππ
I was at a bus stop this evening when I saw a very pretty lady
Meeeehhnn,π this babe fine d!eπππ
See the way men dey Trip for her,π³π
πguys see the way I dey look this babe like say she be angel.π
Suddenly I heard a sweet voice
"Hey you, what's the time please?"βΊοΈ
I hardly believed π³I was the one she is talking to,ππ½ββοΈ
Now all eyes on me.ππ©
Proudly I looked at my wristwatch, πit was then I realised my wristwatch was no longer working,π₯Ί and it stopped working early that morningβ¦π€¦πΌββοΈπ€¦πΌββοΈ
Chai,π€¦πΌββοΈ see me oo, Heats flows through my spine.π₯Ίπ₯Ί
"What's the time please??" She asked again.π³
I just have to say something
"Mmmm,βΊοΈwell, it's just that I forgot to set my wristwatch" wait let me check my phone,πβΊοΈβΊοΈ
and to make the matter worse...π© my phone don offπ΄ Chei!! Who I offend?? π₯Ίπ
if you see the kind disgusting look this babe gave me ehn,π₯ΊI come weak, I dey speechlessπ
πNa so one yeye gal way dey back come whisper to her friend..
"Na so dem go dey wear wristwatch wey no dey work up and down dey form dirty big boy"π₯΄
and to Make the matter worst, one fat woman wey dey for front come reply "No mind dem, some go even carry big phone wey no dey work dey do big boy, big boy empty pocket" ππ€¨
See shame, everybody for the bus burst out of laughter and to even make the matter worst,π€¨ the girl wey ask me time follow dem dey laugh
See as shame catch me ooπππ
To even make the matter worst, conductor wan ask me for money come say..π
"Big boy bring your money" π
chei!!! Another round of laughter, this one even the driver sef follow laughπ₯Ίπ₯Ί
Now I'm currently in my bedroom thinking, I can't eat... What a shame! π€¦πΎββοΈ
And to even make the matter worst, you people wey I just tell the story now even follow dey laugh laugh me ππ’π πππππ