Pluto smārt001

Pluto smārt001 Am Pluto smārt001

Please follow me I'm New Here🙏🙏
15/06/2025

Please follow me I'm New Here🙏🙏

Na who first wake ...go provide food wey we go chop today..😩😂
12/06/2025

Na who first wake ...go provide food wey we go chop today..😩😂

Iiiiss okon come.. abeg come help me fix bulb... inside my room😩😂
11/06/2025

Iiiiss okon come.. abeg come help me fix bulb... inside my room😩😂

Tenant dog don kill landlord goat..& this same tenant never pay rent..😩😂
09/06/2025

Tenant dog don kill landlord goat..& this same tenant never pay rent..😩😂

who be this people again..I don go enter one chance oo.. 😩💔🤣
09/06/2025

who be this people again..I don go enter one chance oo.. 😩💔🤣

The day of my wedding na who spray go chop if you spray 2k no food for you.. 😩😂
05/06/2025

The day of my wedding na who spray go chop if you spray 2k no food for you.. 😩😂

Una no dey use cup drink water again..😩😂
05/06/2025

Una no dey use cup drink water again..😩😂

Money wey pablo wan spend for club today.. police don collect am😩💔🤣
02/06/2025

Money wey pablo wan spend for club today.. police don collect am😩💔🤣

01/06/2025

Hi everyone! 🌟 You can support me by sending Stars - they help me earn money to keep making content you love.

Whenever you see the Stars icon, you can send me Stars!

My landlord every sunday.. 😩😂
01/06/2025

My landlord every sunday.. 😩😂

Address

Lagos

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Pluto smārt001 posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share