benedicta Jane's page

benedicta Jane's page content creation
(31)

Try to dey chop wella ooo no matter what,even though na water 🌊 dey drink 🍷 at least 2 glass of water..omo breeze nearly...
11/06/2026

Try to dey chop wella ooo no matter what,even though na water 🌊 dey drink 🍷 at least 2 glass of water..omo breeze nearly carry me today when I dey come back from market,na my phone 🀳 and my power bank wey dey my pocket save me 🫣🀣🀣🀣🀣🀣

Our efforts will never be wasted in Jesus name amen πŸ™
11/06/2026

Our efforts will never be wasted in Jesus name amen πŸ™

Na wa oooo for naija men ooo πŸ™†πŸ™†πŸ™†πŸ€£πŸ€£πŸ€£I say make I waka small go find a man πŸ‘ž wey go love me wella,dey give me enough money...
10/06/2026

Na wa oooo for naija men ooo πŸ™†πŸ™†πŸ™†πŸ€£πŸ€£πŸ€£
I say make I waka small go find a man πŸ‘ž wey go love me wella,dey give me enough money πŸ’° and dey always buy me any thing I want without him not doing the do( segs) ...omo I no see ooo I nearly waka reach cotonu with my two legs
Omo naija men una too do ooo ..does it mean that una no fit love a girl genuinely from una heart ❀️

09/06/2026

Get your PVC and vote wisely ✌️✌️✌️ for the betterment of Nigeria πŸ‡³πŸ‡¬

9th of June Riddle I am between 5 and 7 but am not 6What am i???πŸ€”πŸ€”πŸ€”πŸ€«
09/06/2026

9th of June
Riddle
I am between 5 and 7 but am not 6
What am i???πŸ€”πŸ€”πŸ€”πŸ€«

When you are needed because you have what they need, don't mistake that for love πŸ’•..be wise and guided πŸ‘ŒπŸ‘ŒπŸ’―πŸ’―
09/06/2026

When you are needed because you have what they need, don't mistake that for love πŸ’•..be wise and guided πŸ‘ŒπŸ‘ŒπŸ’―πŸ’―

If you are proud of your bathing soap 🧼.. mention it here and drop the name Let's go..I rep Eva soap 🧼
09/06/2026

If you are proud of your bathing soap 🧼.. mention it here and drop the name
Let's go..I rep Eva soap 🧼

Your phone 🀳 and your toothbrush πŸͺ₯ which one did you pick up first in the morning after your morning prayer 🀲
09/06/2026

Your phone 🀳 and your toothbrush πŸͺ₯ which one did you pick up first in the morning after your morning prayer 🀲

Stolen bread πŸ₯ͺ is sweat and the pleasant ones is sourOver to the married men and women dey understand more better πŸ’―πŸ’―πŸ‘Œ
08/06/2026

Stolen bread πŸ₯ͺ is sweat and the pleasant ones is sour
Over to the married men and women dey understand more better πŸ’―πŸ’―πŸ‘Œ

Facebook is the only place a  ManπŸ‘ž will ADD you at 6 am, FALL IN LOVE with you at 4pm and at 10 pm HE CAN NO LONGER live...
08/06/2026

Facebook is the only place a ManπŸ‘ž will ADD you at 6 am, FALL IN LOVE with you at 4pm and at 10 pm HE CAN NO LONGER live without you πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ’ƒπŸ’ƒ

Address

No 13 Hammed Odejayi Street
Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when benedicta Jane's page posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category