Kpamtashi crew tv

Kpamtashi crew tv Digital content creator,obudu to the world

24/09/2025

Obudu no be one person own
Obudu na our own

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Richard Gina Brown, Etz Precious, Elems Wosu, Philip Ezek...
24/09/2025

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Richard Gina Brown, Etz Precious, Elems Wosu, Philip Ezekubalu, Cynthia Owhoshie, Angiu Richard, Pablo Haruna, Odu Tabitha

22/09/2025

Wetin u know about waist beads

21/09/2025

Na me for u I no Sabi

21/09/2025

Omoh body pain

As we d talk now soOyibo people no be albino oh  Dem d for one bush in side inside shikpeche village mountainsFor bishir...
20/09/2025

As we d talk now so
Oyibo people no be albino oh
Dem d for one bush in side inside shikpeche village mountains
For bishiri North
Say dem d fine one kind bird say Dem d use am for research as me and u d Facebook now people
D inside bush d fine bird wey wey d cry
Huhu huhu huhu
Cos oyibo and dollars the go hand in hand ,
No how no how dollars go comot

19/09/2025

Some kpai na mumu the cause am

Happy birthday odama   talkertive
19/09/2025

Happy birthday odama talkertive

18/09/2025

Relationship this days

17/09/2025

This guy can't advice someone

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Margaret Betiang, Prince Lawrence, Jasper Jj, Rawlings So...
17/09/2025

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Margaret Betiang, Prince Lawrence, Jasper Jj, Rawlings Songs, Obo Mercy

Mi n my guys havin some funs
15/09/2025

Mi n my guys havin some funs

Address

Lagos

Website

https://youtube.com/@kpamtashicrew2560?si=S5p7ANSLKw7xJedN

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Kpamtashi crew tv posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share