1dafool foofoo

1dafool foofoo happiness is sure, when you are here with me ���

KANU OWN TOO MUCH!!!!🥵😠Court burn like fire 🔥 as Nnamdi Kanu release bomb. KANU come court, e bring motion wey make judg...
08/11/2025

KANU OWN TOO MUCH!!!!
🥵😠

Court burn like fire 🔥 as Nnamdi Kanu release bomb.

KANU come court, e bring motion wey make judge dey look like 🐈 cat .
E asked court say "Baba which law I dey break"? But court say "odogwu we self no go gree for you!"

But MNK no gree stop, e keep press press 🤜👊 na so judge say make him read the charge loud because him hear no dey too good for afternoon.

Na so KANU increase belly volume, as he read am , na WHOA OO!

dey law wey dis government dem dey use try am, no dey at all, infact E NEVER EXIST!

Judge vex carry case date go 20 November

MY GUY SHOWING TRUMP BACKYARD ROAD TO TINUBU HOUSE FOR A*O ROCK.
06/11/2025

MY GUY SHOWING TRUMP BACKYARD ROAD TO TINUBU HOUSE FOR A*O ROCK.

MC MBAKARA are you going to tell me that your legally marry your wife?
06/11/2025

MC MBAKARA are you going to tell me that your legally marry your wife?

06/11/2025

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Mutya Elien, Samuel Nanzala, Sagarika Deka, Reeyaz Lungeli Thapa, Sam Chilina, Md Jakir Hossain Jakir, Aillen Gariando Quiza, NameRad Moreño, Ntlhari Dumela, Pancit Canton, Daryl SkyCon Clee, Abuh Usman, Cyprian Sa Mbo, Roly Lucernas Cabahug, Tangiblekeys Sambo II, Abdullahi Musa Lab, Kide Ruttozer, Kassandra Ben, Arianne Follero

03/11/2025

WE SPEAK THE LANGUAGE THEY CAN UNDERSTAND.

001 Nigerian youth wey dey America, don talk say dem dey ready to........ strike because Nigeria army no Sabi how to talk KPAI KPAI KPAI capping with boko haram

WE SPEAK THE LANGUAGE THEY CAN UNDERSTAND.001 Nigerian youth wey dey America, don talk say dem dey ready to........ stri...
03/11/2025

WE SPEAK THE LANGUAGE THEY CAN UNDERSTAND.

001 Nigerian youth wey dey America, don talk say dem dey ready to........ strike because Nigeria army no Sabi how to talk KPAI KPAI KPAI capping with boko haram

03/11/2025

03/11/2025

03/11/2025

Trump no go carry bombs, na machete,
if he put it on ur head and blood show, you don kpai be that.
WHO REMEMBER "ISAKABA?

03/11/2025

Tinubu and our dear partner in crime,

why Una dey fear the almighty coming of Trump if your hands are clean

Address

Lagos

Telephone

08126018648

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when 1dafool foofoo posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share