EKA Ekaette HOUSE

EKA Ekaette HOUSE For Laughs And Lessons Only

01/06/2025

Please stop giving your heart to those who don’t care.

Please stop ignoring your intuition.

Please stop justifying breadcrumbs, nonchalance and mixed signals.

15/05/2025

We really need to check and balance this JAMB MATTA

Imagine as dem use the future of nearly 400,000 of our youths take bounce ball.

Dey open mouth dey tell person say man propose, God dispose after you don mess with their mental health...🙄

The MATTA no even funny abeg!😩

15/05/2025

On top this Nurse Glory and her family mata: Eka EKAETTE own be say .. everybody go dey alright laslas..

Comot for road ma pass mbok!

゚viralfbreelsfypシ゚viral2025

12/05/2025

As Mama or Papa, wetin you go do if your small Pikin raise hànd, slap you for public?

Drop ya comments 👇👇

゚viralfbreelsfypシ゚viral2025

02/12/2024

Una guuu maurin ooooo
Haf a good week.

30/11/2024

Adulthood na real SCAM!

Eka EKAETTE don confam am.

Make una epp am oooo 🤣🤣

30/11/2024

For those Una wen dey marry for money not love....

Eka EKAETTE get word for una.

No Time To Look Time!

Address

Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when EKA Ekaette HOUSE posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share