17/08/2025
Laugh Jhoor ππ€£ππ
1. My DADπ΄ cracked a Joke we all Laughedπ€£ nd i said "YOU NO WELL", to cut the long story, Who get extra room for em house??ππ
2. Parents And Wrong Emojisπ
"How are youπ"ππΎββοΈπ
*
3. When she takes my T-Shirt home its romance, but when i take her Brazilian hair home..I BE THΓEF !!.."UNA DEY MΓD"π€£π€£
4. You see this life bah, HUSTLE o make dem no borrow your MEAT for RICE take serve important Guest for wedding...π΄π
5. Dear Guys...She doesn't Lack AIRTIME, you're just not IMPORTANT to her...
No dey force vibes
ππ€ππ
6. I'm writing a song about how to make a sweet soup using palm kernel.
*
It's gonna be a BΓ nga!!! π₯π₯
πΆπΌββοΈπ²π₯±π₯±
7.Question: food dey?
Answer: food dey!
*
Q.Fuel plenty Abi e small
A. E plenty small
Pidgin na scΓ m π€π€
8. Before you call person girlfriend Ashawo, first check if your mama get wedding pictures ππ
9. Let the BOYFRIEND of the Celebrant come out...naso 5 BOYS comot walahi this Life no balance at all...ππ
πππππππππππππ
10. I dey ride my okada jeje Pesin hold iPhone of 1.5m still get mind dey ask me for Ride,..
Oga put that fone on Airplane mode βoo.ππ
πΆπΌββοΈπΆπΌββοΈπΆπΌββοΈ
11. I'm officially tired of betting in football games..π© I now bet in bΓΈxing, if I lose I know that the guy that made me lose got the beating of his life.ππ
πΆπΌββοΈπΆπΌββοΈ
12. I introduced my LANDLORDπ΄ to BET9JAβ½ Betting site,....now both of us are now HOMELESSππ
π€¦π€¦π€¦
13. My Neighbor daughter ask me say wich POLY go fit accept her score of 98 for JAMB, i tell am say make em try POLYBAG..now she don block meπ€·π€· God no go shame usππΎββοΈπ€·π»ββοΈπ€·π»ββοΈ
Which number made you laugh more ππ
Cutie π₯°π€©π₯° appreciate my effort by reacting to this postππ your reactions do motivate me to do more,
DEARIE ππ₯³πKINDLY FOLLΓW π DBEST 001 π FOR MORE INTERESTING STORIES AND JOKESπ€£
fans