uju tv

uju tv A content creator ✍️
An entertainer 💯❤️
(31)

23/04/2025

Rain fall your side last night?

22/04/2025

Who go he1p me
0ooo

22/04/2025

Listen to your parents advice, they are the only one that want the best for you✍️

I just dey learn how to do swag for here, that time I still be jjc see as I put my hand like person wey Wan fly🤣🤣😎.Good ...
22/04/2025

I just dey learn how to do swag for here, that time I still be jjc see as I put my hand like person wey Wan fly🤣🤣😎.

Good morning everyone ♥️

uju tv cares 😘🤩♥️.

As a  lady can you marry a man that don't have m0ney,but he's a God fearing man💃💃😘😁 talk true oo😏Good evening house 🥰 uj...
21/04/2025

As a lady can you marry a man that don't have m0ney,but he's a God fearing man💃💃😘😁 talk true oo😏

Good evening house 🥰

uju tv cares 🥰❤️💙.

I just dey reason the person wey I go go him house this Easter to chop rice 🤣🤣 abeg if na your house indicate oo
20/04/2025

I just dey reason the person wey I go go him house this Easter to chop rice 🤣🤣 abeg if na your house indicate oo

Happy Easter everyone ♥️who go do Easter for me oo  I am waiting in the comments section make I see the person 🙄🤗😘God go...
20/04/2025

Happy Easter everyone ♥️who go do Easter for me oo I am waiting in the comments section make I see the person 🙄🤗😘God go bless you in Jesus name amen 🙏

20/04/2025

I got 350 reactions and comments on my posts last week! Thanks everyone for your support! 🎉

19/04/2025

Who tell you say wahala no dey finish,if you want make e finish you go stop content creation 🤣🤣

Happy weekend everyone ❤️ Please stay safe and enjoy your day, one love🥰Good morning 🤩uju tv cares 🥰🥰.
19/04/2025

Happy weekend everyone ❤️
Please stay safe and enjoy your day, one love🥰

Good morning 🤩

uju tv cares 🥰🥰.

19/04/2025

As nepa no wan give us light,make I use sunlight iron my bedspread 🤣🤣.

Anybody wey dey waka for you,Dem go waka lost in Jesus name 🙏🙏.Good evening house 🥰🥰.uju tv cares ❤️
18/04/2025

Anybody wey dey waka for you,Dem go waka lost in Jesus name 🙏🙏.

Good evening house 🥰🥰.

uju tv cares ❤️

Address

Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when uju tv posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share