Yanga899FM

Yanga899FM Nigeria's first urban pidgin radio station

Koyin sanusi on Dey on Top   with JUDE CHIZARAM OKPARA (JAYCEE) and Ibukun Adesoye ๐Ÿ˜๐Ÿ˜
12/08/2026

Koyin sanusi on Dey on Top with JUDE CHIZARAM OKPARA (JAYCEE) and Ibukun Adesoye ๐Ÿ˜๐Ÿ˜

12/08/2026

โ€œYangafm , The Best Place to Be..โ€ - Big Fish ๐Ÿฆˆ talk am with him full chest.
Congratulations To Us Fam๐ŸŽŠ๐Ÿ“Œ๐Ÿพ

  and him longtime partner,   , don officially become husband and wife.The couple confirm the happy news through  Instag...
12/08/2026

and him longtime partner, , don officially become husband and wife.

The couple confirm the happy news through Instagram post, where dem share photo of their matching gold wedding bands.

12/08/2026

๐Ÿšจ Adeleke Blame Ex-Governor for EFCC Account Freeze | Senatorโ€™s comment Spark outrage| Former Senate Leader Hail Presido for Military Salary Boost

Political tori don hot again! ๐Ÿ‘€๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ

๐Ÿ—ฃ๏ธ Osun State Governor Ademola Adeleke don allege say na former governor dey behind di freezing of di stateโ€™s accounts by di EFCC.

โš ๏ธ Meanwhile, one senator don spark serious reactions after e allegedly tok say anybody wey vote for Accord Party member make dem โ€œkpaiโ€ am.

๐Ÿ‘๐Ÿพ For another side, one former Senate Leader don commend President Tinubu over the salary increment for members of the Armed Forces.

All these and more na wetin dey trend on top Tori Wey Mata with EmmCee Rnb & Ann Cheiwei Kamharida (ร“Rรญ รKร™ FOREIGN)

EmmCee Rnb & Ann Cheiwei Kamharida (ร“Rรญ รKร™ FOREIGN) A collabo From Heaven ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜
12/08/2026

EmmCee Rnb & Ann Cheiwei Kamharida (ร“Rรญ รKร™ FOREIGN) A collabo From Heaven ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜

11/08/2026

Congratulations Don Start To Dey Roll In O!!!
We Be Station Wey Sabi, Wey Know WETIN DEY, cos AFRICAN SOUNDS na wetin make people Dey know WHATSUP NAIJA wey be say YANGA SPORT no Dey play with CRUISE EXPRESS to avoid COMPOUND WAHALA wey go make you come Dey WHISPER. But if YANGATAINMENT , no matter the PARAPO , them no go show for LAGOS WEEKEND EXPERIENCE how then we go come start YANGA SERVICE?
Thanks Sabi Adeoluwa Prince Enioluwa โค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธ

YANGA FM DON ENTER TOP 10! ๐Ÿ”ฅFrom 0 listeners to over 2.8 millionโ€ฆ and now, No. 10 for Lagos!Like play, like play, Yanga ...
11/08/2026

YANGA FM DON ENTER TOP 10! ๐Ÿ”ฅ

From 0 listeners to over 2.8 millionโ€ฆ and now, No. 10 for Lagos!
Like play, like play, Yanga FM don grow from a new voice for the airwaves to one of the stations wey Lagos dey listen to. Today, we proudly celebrate another major milestone, Yanga FM don officially enter the Top 10 radio stations in Lagos.

Na Sabi Talk.
Sabi Music.
Sabi People.
Na authenticity.
Na consistency.
Na the love of our listeners.
From the beginning, we know say Pidgin English na more than language, na culture, na identity, na connection. And every day, our Yanga Tribe continues to prove am.

To our listeners, our Sabi People, our amazing presenters, partners, advertisers and everyone wey don believe in the Yanga vision, una na the reason we dey here today. โค๏ธ
This milestone no be just Yangaโ€™s own.
Na everybody wey dey believe in the power of Pidgin. Na everybody wey dey shape the culture.

From 0 to over 2.8 million.
From a new station to Top 10.
Yanga FM don arrive. And we never finish.
Cheers to all the Culture Shapers! ๐Ÿฅ‚
Long Live Yanga FM! โค๏ธ

  don announce say she go drop special tribute song wey she title โ€œRainingโ€ this Friday, to honour her late husband and ...
11/08/2026

don announce say she go drop special tribute song wey she title โ€œRainingโ€ this Friday, to honour her late husband and manager, Michael Ndika.

#

11/08/2026


ONTOP" " FOR CRUISE EXPRESS WITH x
Topic:

JOIN THE CONVERSATION!

11/08/2026

Too Many Voices Dey My Head When I Dey Sing, Na Why I Step Backโ€ โ€“ Lami Phillips


Address

Eko Atlantic City
Lagos
100218

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Yanga899FM posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share