De big Celeb

De big Celeb Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from De big Celeb, Digital creator, Ikeja, Lagos.

welcome to De big Celeb page of laughter but remember na your support, be my own never give up, abeg support me make I no give up 🤣🤣🤣🤣
https://www.youtube.com/
tiktok.com/

If you dey go through a lot abeg go come na there I from dey come back like this.
29/10/2025

If you dey go through a lot abeg go come na there I from dey come back like this.

Apart from me way dey single any other person dey single again for this app, bcos lonely ness wan finish me oh.
29/10/2025

Apart from me way dey single any other person dey single again for this app, bcos lonely ness wan finish me oh.

Today own pepe me shar month don dey end I never even see 500 followers con talk of 1k una dey wicked me for this app oh...
29/10/2025

Today own pepe me shar month don dey end I never even see 500 followers con talk of 1k una dey wicked me for this app oh.

Them say wot goes around comes around that one na before oh, now what's goes around no dey comes around again.
29/10/2025

Them say wot goes around comes around that one na before oh, now what's goes around no dey comes around again.

29/10/2025

Abeg my Facebook family and friends abeg make una help me pray for my Asa she no well, plz guy's let's pray for her. Asa quick recovery in Jesus name Amen🙏💯

Make some women dey keep there y@sh one place body dey pepe me, baby mama don full everywhere who go marry una.
29/10/2025

Make some women dey keep there y@sh one place body dey pepe me, baby mama don full everywhere who go marry una.

29/10/2025

Landlord piking don tief rent money run oh.

29/10/2025

Pastor wan drive Benz through seed,

Landlord piking don tief money way tenant wan use pay house rent last night, Na the mata way we dey try settle this morn...
29/10/2025

Landlord piking don tief money way tenant wan use pay house rent last night, Na the mata way we dey try settle this morning 🤣🤣🤣

You don check my page this morning yes I don see am, just hit that follow bottom bros abeg madam abeg help me beg ur oga...
29/10/2025

You don check my page this morning yes I don see am, just hit that follow bottom bros abeg madam abeg help me beg ur oga.

Address

Ikeja
Lagos
100001

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when De big Celeb posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share