Dear Calista

Dear Calista Sharing sweet moments & vibes with positive mindset �
(1)

29/05/2026

And she is still arguing with me oo that is ok to use it
God abeg oo I no go follow you eat this one o

29/05/2026
29/05/2026

And she still Dey talk say is normal

29/05/2026

Tell me why somebody will use three cubes of maggi to cook two spaghetti 🍝

29/05/2026

I no like this talk oo
Which kind advice be this nah

29/05/2026

No be lie . Na man talk ham o

28/05/2026

Na man talk ham o
Una dey hear 👂

28/05/2026

My people make una come hear 👂
Wetin this generation Dey turn into

Breakfast 🍳 is served
28/05/2026

Breakfast 🍳 is served

28/05/2026

The weather is very cold 🥶 so hot tea can help solve it

Address

Lagos
234

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Dear Calista posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share