19/04/2026
"Somebody say make I dey careful with Lekki girls, say Lekki girls no g0od. Say then w!cked. But Lekki girls na V!rg!n Mary for where some other African girls dey.
Oya make I tell you one story, I don s**ck woman br£ for South Africa sleep for three days, I woke up to empty house.
My friend don s**ck woman br£@$t for South Africa and woke up after 48 hours, woke up to empty house. Him con wan go outside make him check wetin dey happen, whether e still dey him house, ju"mp from 6-storey building fall br£ two legs, br£ two hands. He is d!s@bled till today. This one no be content, it's not a made up story.
Please ask every single person wey you know wey don travel South Africa or wey don live for there, say whether e get wetin them dey put wey go make you sleep for donkey hours, when you wake you go see your car missing, and all your properties missing, you go come start a fresh from square one.
This one happen to me, no be say na content. Na where I like woman reach.."
– A Nigerian man has shared his personal experience and issuing a warning about encounters he claims to have had while in South Africa. Part 7