Ebonyi Ratels

Ebonyi Ratels you cannot be a leaders of tomorrow where you cannot think like tomorrow. peace & love don't play.

Patronize my business I supply any State in Nigeria
06/06/2026

Patronize my business I supply any State in Nigeria

From 90M to 49.5M. VeryDarkMan and his brother don shake truck business in Nigeria. See truck wey dealers dey sell for ₦...
06/06/2026

From 90M to 49.5M.

VeryDarkMan and his brother don shake truck business in Nigeria. See truck wey dealers dey sell for ₦90M, VDM brother don drop am to ₦49.5M for buying, shipping and clearing. Now truck dealers dey panic as dem dey slash prices just to compete.

Me: Thank you Mark, Thank you VDM.

K![[!ng and band!tery can naver stop in federal the public of Nigeria unless you release nnamdi kanu no this or no peace...
01/06/2026

K![[!ng and band!tery can naver stop in federal the public of Nigeria unless you release nnamdi kanu no this or no peace

Note πŸ”Ί this page didn't support vawulence

Ohhh Chim 😳😳πŸ”₯πŸ”₯ Some people go just fuuuuulishly sit down for social media dey Mumu demselves............πŸ₯²πŸ₯²Barrister Deji...
30/05/2026

Ohhh Chim 😳😳πŸ”₯πŸ”₯
Some people go just fuuuuulishly sit down for social media dey Mumu demselves............πŸ₯²πŸ₯²

Barrister Deji talk say him wan sue one of Sowore agbero boys wey post talk say Barrister Deji Kpai person wen him dey school........πŸ€”πŸ€”

And I dey see too many fuuuuulish people dey post talk say the guy added allegedly to the post, so no case.
So like now, a whole Barrister Deji no know wetin the law talk before him say him go sue the guy?

Na same set of people sit down for social media dey use keyboard to judge ex BLord case and Dem been talk NO CASE, till ex BLord go apartment

Dem think say law na written script for movies?

Ebonyi Ratels

30/05/2026

Please πŸ™πŸ™be careful over there.

Note: this page doesn't promote vawulance

30/05/2026

Who is your candidate here come 2027

AπŸŽ™οΈC supporter Note: πŸ”Ί this page does not support violence
28/05/2026

AπŸŽ™οΈC supporter

Note: πŸ”Ί this page does not support violence

28/05/2026

10k for 10 people drop your account number

Address

14 Louis Street Lagos Island
Lagos
101001

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ebonyi Ratels posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share