Kogi celeb tv

Kogi celeb tv Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Kogi celeb tv, TV Channel, Lokoja.
(1)

Kogi Celeb TV | KCT
Kogi's #1 Hub for Music, Comedy, News & Celebrity Gist
Business Hours: 24/7
Email: [email protected]
Location: Lokoja, Kogi State, Nigeria
For Promo/Ads: DM or Email

Kogi talent no dey carry last! Rapstar Shizle dey rep us well from Lagos! πŸ‘‘πŸ”₯Type "KOGI" if you proud of our own πŸ‘‡Tag 3 K...
24/08/2026

Kogi talent no dey carry last!
Rapstar Shizle dey rep us well from Lagos! πŸ‘‘πŸ”₯
Type "KOGI" if you proud of our own πŸ‘‡
Tag 3 Kogi people Tag Rapstar Shizle make he see love!

My Kogi People Una Do Me! πŸ˜‚πŸ˜­πŸ‘‡Who be this man? Why e dey trend? Kogi talent no get limit o! 🌍If you know am COMMENT "I KN...
23/08/2026

My Kogi People Una Do Me! πŸ˜‚πŸ˜­πŸ‘‡

Who be this man? Why e dey trend?
Kogi talent no get limit o! 🌍

If you know am COMMENT "I KNOW AM"
If you don't know COMMENT "WHO BE AM" πŸ˜‚

Tag someone wey fit explain this thing!

23/08/2026

This is AJEMO repping Lokoja hard! πŸ’™
Type "AJEMO" if you dey with am! πŸ”₯πŸ‘‡

Tag 3 Kogi people make them see our talent!
Share this make world know say Kogi Koki get Talent πŸ‘‡πŸ»

From Lokoja To The World ! πŸŒπŸ’™AJEMO DEY REPRESENT! πŸ‘‘πŸ”₯Kogi talent no dey carry last!type "AJEMO" πŸ”₯ if you dey with am πŸ‘‡tag...
23/08/2026

From Lokoja To The World ! πŸŒπŸ’™
AJEMO DEY REPRESENT! πŸ‘‘πŸ”₯

Kogi talent no dey carry last!
type "AJEMO" πŸ”₯ if you dey with am πŸ‘‡
tag 3 kogi people an tag AJEMO make he see love!

23/08/2026

Kogi finest πŸ‘‘πŸ”₯
type "Hi Speed " if you rate am! πŸ‘‡

kogi to the world! πŸŒπŸ’šmeet HI SPEED! πŸ”₯artist. kogi finest. swag too much!if you support kogi talent, type "HI SPEED" πŸ‘‡tag...
23/08/2026

kogi to the world! πŸŒπŸ’š
meet HI SPEED! πŸ”₯
artist. kogi finest. swag too much!
if you support kogi talent, type "HI SPEED" πŸ‘‡
tag 3 people make they see this king πŸ‘‘
`

23/08/2026

g stra raheem emotional song! 😭
kogi talent to the world! πŸ‘‘πŸŒ
comment which line touch you pass πŸ‘‡
share to someone wey need this πŸ’š`

Kogi To The World ! πŸŒπŸ’šThis picture go make people hungry! πŸ”₯πŸ˜‚Epi Goririgo + Oro Dudu = KOGI HEAVEN!Where are my Kogi peop...
23/08/2026

Kogi To The World ! πŸŒπŸ’š

This picture go make people hungry! πŸ”₯πŸ˜‚
Epi Goririgo + Oro Dudu = KOGI HEAVEN!

Where are my Kogi people? Happy Sunday! πŸ™
Type "THANK GOD" if you dey grateful πŸ‘‡

Kogi people abroad, which food you dey miss pass? πŸ‡ΊπŸ‡ΈπŸ‡¬πŸ‡§πŸ‡¨πŸ‡¦πŸ‡¬πŸ‡­

`

Ibadan You're My Baby Today ! πŸ”₯🎡LLONA dey Black Ox Bistro Bodija tonight! πŸ“… Aug 23 | ⏰ 7PM - 10PMKogi people for Ibadan,...
22/08/2026

Ibadan You're My Baby Today ! πŸ”₯🎡

LLONA dey Black Ox Bistro Bodija tonight!
πŸ“… Aug 23 | ⏰ 7PM - 10PM

Kogi people for Ibadan, una dey go? πŸ‘‡
Drop "ON THE ROAD" if you go show up!

`

Mc Grandpapa 2 Moods πŸ˜‚πŸ’šKogi Proud This King! πŸ‘‘Tag 3 Kogi people πŸ‘‡`
22/08/2026

Mc Grandpapa 2 Moods πŸ˜‚πŸ’š
Kogi Proud This King! πŸ‘‘

Tag 3 Kogi people πŸ‘‡`

Address

Lokoja
260102

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Kogi celeb tv posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share