Idega Jnr

Idega Jnr Sonofaprayingmother🙏🙏🙏

12/08/2026

If giving up was an option I would have chosen it long ago

12/08/2026

If u find urself inside mess
No wait for anybody to clean u up
Life is per head

12/08/2026

Keep striving
Life is per head

12/08/2026

If I get money ehh I go first imprison my best friend still use the money go bail am out

01/05/2026

Person wey really won help u no go count ur fork up for u oo

01/05/2026

In case I come toast u abeg tap me
E fit be dream
That one no go even smell my diary for now

01/05/2026

U go de take fine girl serious 🤣🤣
Na u know wetin u d look for

All mhAn with him cross oo
01/05/2026

All mhAn with him cross oo

The format don cast but she no know 😂😂Ahaaaa
01/05/2026

The format don cast but she no know 😂😂
Ahaaaa

Address

JOSTUM
Makurdi

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Idega Jnr posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share