Love and Relationship

Love and Relationship LOVE AND RELATION. Love Quote and Photos, Love Stories and Advice....feel free to post, share and co Am a lover of God.
(4)

A promoter of peace and a friend to all❤❤❤❤❤

Na Gbola dey save me for this Lagos. Part 3! I don realize say no escape for this thing wey she want make I do. I kon go...
20/06/2025

Na Gbola dey save me for this Lagos. Part 3!

I don realize say no escape for this thing wey she want make I do. I kon go the place wey she say make I stay, she begin give me instructions, where I go put my head and mouth and wetin I go use tongue do, all the corners wey I go wash. Omo, as I carry face near there eeh, I almost vomit 🤮 The kain smell wey dey comot from there, be like all the food dotty wey dey inside dustin for 2 days, na that kain smell. The thing hook me sha, cough wey I no know where e from, begin worry me. I cough sote, small tears comot from my eyes.
She just dey there like that, dey wait for me to finish my cough. Immediately she see say the cough don stop, she start again, dey change am for me to come chop the kpomo, say time no dey, say I go still climb am after I chop finish. I reason the help wey she go help me, if I play well, e sha better make I suffer this thing now and dey alright after, than go back to those yoruba boys, say I dey do conductor, make dem use me do yeye.
I hold my breath, near the kpomo again, kon dey slowly take my head down, na then I look the thing wella, e just dey black like say na 2 lizards 🦎 wey face each other. Mama Uka use one hand separate them, and e long wella, no be only that one sef, the place dey sweat eeh, that kain dotty sweat, wey be say if you use tissue clean, e go turn black. I still dey swear for poverty for my head, dey reason where I go start from, na so she push my head enter the thing, I wan kpai. Thank God say my mouth close, if not eeh, I for swallow wetin I no know.
Na my nose and one part of my eyes the thing rub, my face kon dey smell like the kpomo. Wetin this woman wan do for me sef, wey go make me suffer like this? I no do abeg, if she wan make I chow this kpomo, we go discuss am wella, she go pay me, or tell me wetin she go give me …
Matthew; Ma, I no fit do this one o. E pass me, make I no lie. I no fit carry this thing put for mouth. No be say you don tell me wetin you go do for me or how much you go pay me. I fit do all these things finish, you go still carry 1 or 2kpa give me, no o. I no fit disfagin my mouth for that small change”
As I talk am finish, I waka go where my clothes dey, pick my jean and begin wear am …
Mama Uka; wetin be this one wey you dey talk so? When I dey lick your kini, why you no stop me? You keep head like one agama lizard, dey nod, e dey sweet you. Ogbeni, come do something, jare. No let me vex for you o. The big thing wey I plan for you na wetin nobody fit do for you for this life, I go change your life. Shebi you know say I get money? Say one of my restaurants no dey do well again for now, no mean say the other ones no dey do well. I get for magodo, ikeja and orile, plus my other businesses. If you do well this night, you don pass your interview, I go change your life”
Matthew; If na like that, then you need drop something first, make the thing ginger me to work well for you, anything wey you wan make I do, naim I go do. You sef see am say I carry gbola follow body, the type wey you never see before. I fit dey your body like this eeh, 30 minutes I still dey go, forget say I quick land as I dey your mouth, that one na my first time, na wetin cause am”
Mama Uka; oya, how much you want make I drop?”
Matthew; drop 5kpa, make I use am ginger myself. I never put kpomo for this my mouth before, na you go be the first person”
Mama Uka; and na me go be the first and only person. I go give you 10kpa. We go play wella. You no go do am with another person, except me, anything wey you want, I go give you. As you talk say you dey reach 30 minutes, my body just dey shake, I wan make you prove am to me this night, after you chow my kpomo finish” …
She carry her orobo self go reach her handbag, bring plenty money, then count 10kpa inside and give me. My belle begin sing as the mula land for my hand. That na my 10 days salary, just like that. When I mention the 5kpa, I dey fear somehow say she no go gree o, this one shock me sha. I put the mula for my pocket …
Matthew; make I do you wetin you go like wella. No talk anything, I go treat you special now, like gallant queen wey you be. This raba wey you give me eeh, e don give me better ginger. Come, make I carry you go shower, pamper you wella, after that, I go chow your kpomo anyhow you want am, then give you better knackis as fresh blood wey I be.
Wetin I talk sweet her, as she smile, kon follow me enter bathroom. She no know say na the kpomo I wan use my hand wash, make e dey presentable for my mouth, before I chop wetin I no know, all because of money. The kain washing wey I wash Mama Uka eeh, I no sure say she don ever baf like that before for her life. No be small work sha, I lift chest comot for road, use hand wash am as I want am, I do am jejely. The thing just dey sweet her, she no suspect say na because she dotty everywhere, make me carry am enter shower.

Continue in the comment section

The Moment*It was a warm summer evening, and the sun was setting over the bustling streets of the city. Emma, a bright-e...
19/06/2025

The Moment*
It was a warm summer evening, and the sun was setting over the bustling streets of the city. Emma, a bright-eyed college student, was walking home from the library, lost in thought. That's when she saw him – Jack, standing across the street, his eyes locking onto hers.

*The Connection*
Time seemed to stand still as their gazes met. Emma felt an inexplicable jolt, as if the universe had conspired to bring them together. Jack, too, was captivated by Emma's radiant smile and sparkling eyes.

*The Encounter*
Without hesitation, Jack crossed the street, and they introduced themselves. The conversation flowed effortlessly, like they'd known each other for years. As they talked, Emma and Jack discovered shared interests, values, and a deep connection.

*The Realization*
As the night drew to a close, Emma and Jack realized they'd fallen deeply in love. It was as if fate had brought them together, and they knew they'd found their soulmate.

*The Beginning*
Their love story unfolded like a dream, filled with laughter, adventure, and romance. Emma and Jack knew that their chance encounter had changed their lives forever, and they cherished every moment they spent together.

Here's a short love story about Jane and Smith:*The Unexpected Encounter*Jane, a free-spirited artist, lived life on her...
19/06/2025

Here's a short love story about Jane and Smith:

*The Unexpected Encounter*
Jane, a free-spirited artist, lived life on her own terms. Smith, a successful businessman, was stuck in a routine. One fateful evening, they collided – literally – at a local art gallery.

*The Spark*
As they apologized and laughed together, Jane's eyes met Smith's, and a spark ignited. They discovered shared passions for art, music, and adventure. The night flowed like a dream, with conversations that danced between deep and lighthearted.

*Blossoming Love*
Their whirlwind romance took them to art museums, concerts, and spontaneous road trips. Smith found himself reevaluating his priorities, and Jane brought out the best in him. As they explored the world together, their love grew.

*Forever Entwined*
Jane and Smith's love story became a masterpiece of laughter, tears, and adventure. They found solace in each other's arms, and their bond strengthened with each passing day. Forever entwined, they lived a life filled with love, art, and joy.

19/06/2025

Hello lovers

15/04/2025

Sending love❤❤❤

15/04/2025

Good morning❤❤❤❤

09/04/2025

Heloo

Guys be careful out there😮😮😮😮
02/04/2025

Guys be careful out there😮😮😮😮

Happy new month
01/04/2025

Happy new month

Relationship.matters
01/04/2025

Relationship.matters

29/03/2025

Today is exceptionally beautiful

25/03/2025

Dear love. Your help is on the way

Address

#41
Makurdi

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Love and Relationship posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share