Znow boi

Znow boi hustler wey no de see money

     #  #  #  #
17/03/2026

# # # #

11/03/2026

Chaii poor man pikin

Garri brothers Omo poor man pikin last comment of the season de be like πŸ‘‰πŸ€πŸ˜©πŸ˜žπŸ€Œ  #  #
09/03/2026

Garri brothers Omo poor man pikin last comment of the season de be like πŸ‘‰πŸ€πŸ˜©πŸ˜žπŸ€Œ # #

wen landlord rent army man apartment de be like πŸ‘‰πŸ€ŒπŸ€ŒπŸ€”πŸ˜πŸ˜πŸ˜©πŸ€£πŸ˜‚
08/03/2026

wen landlord rent army man apartment de be like πŸ‘‰πŸ€ŒπŸ€ŒπŸ€”πŸ˜πŸ˜πŸ˜©πŸ€£πŸ˜‚

After yrs of waiting ur snr bro finally decides to give you DAT bursar's u ve been craving for de be like πŸ‘‰πŸ˜’πŸ˜žπŸ€ŒπŸ€£πŸ˜©πŸ˜­πŸ˜πŸ˜€πŸ˜‚
08/03/2026

After yrs of waiting ur snr bro finally decides to give you DAT bursar's u ve been craving for de be like πŸ‘‰πŸ˜’πŸ˜žπŸ€ŒπŸ€£πŸ˜©πŸ˜­πŸ˜πŸ˜€πŸ˜‚

08/03/2026

Jesus na Jesus him no knack for 32 yrs no complain buh u wey be man try no knack for 1 yr make prostrate kill ur generation πŸ˜’πŸ˜’πŸ₯±

Omo the level of my sapa dis days eee😭😩😞🀌🀌
08/03/2026

Omo the level of my sapa dis days eee😭😩😞🀌🀌

07/03/2026

Normally every body no say wen mama call u three times say u de fine her trouble buh wen ur babe call u three times wetin e meanπŸ€”

07/03/2026

all of una wey de wait make Jesus die dis yr make una kill chicken e no go happen ah don find 2026 Judas kill am πŸ‘‰πŸ˜‚πŸ€£

06/03/2026

2027 selection/election try my new sound

05/03/2026

Wen dad in the kitchen everyone panic😩 #

Address

Umuezeagi
Newi

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Znow boi posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share