Melo Chukwu

Melo Chukwu Owekwanu ihe ozo
(3)

no matter how short you're, if you go out u will see the sky
25/07/2025

no matter how short you're,
if you go out u will see the sky

Love na BASTARD 😂Have been starring this picture since morning 🥹“Owekwanu ihe ozo “
24/07/2025

Love na BASTARD 😂

Have been starring this picture since morning 🥹
“Owekwanu ihe ozo “

Hope say una sabi type "Congratulations" cuz i go need am very soon !!🙏😘😍💪
24/07/2025

Hope say una sabi type "Congratulations"
cuz i go need am very soon !!🙏😘😍💪

Why your babe no dey post you?.. abi your picture dey chop data?“Owekwanu ihe ozo “
23/07/2025

Why your babe no dey post you?..
abi your picture dey chop data?

“Owekwanu ihe ozo “

If them like make one rubber of rice be 100k Na 5 children I go still born 2 girls 3 boys “Owekwanu ihe ozo “
23/07/2025

If them like make one rubber of rice be 100k
Na 5 children I go still born 2 girls 3 boys

“Owekwanu ihe ozo “

TikTok just dey sweet me this days Comment congratulations abeg 🙏❤️😍“Owekwanu ihe ozo “
23/07/2025

TikTok just dey sweet me this days
Comment congratulations abeg 🙏❤️😍

“Owekwanu ihe ozo “

22/07/2025

CHUKWU DERA ?

Dem say make i barb my hair 😂😂😂Only if my sleeping father can wake up, i go keep skin till death📌
22/07/2025

Dem say make i barb my hair 😂😂😂
Only if my sleeping father can wake up,
i go keep skin till death📌

Many times I dey miss you 😢, you for wait a little longer, buh GOD knows the best.What don't kill me make me strongerBut...
22/07/2025

Many times I dey miss you 😢, you for wait a little longer, buh GOD knows the best.
What don't kill me make me stronger
But this one weak me make I no lie😢🥲
Water in my eyes when I Remember u🥲🥹

Me and the love of my life ❤️❤️I LOVE YOU SO MUCH
22/07/2025

Me and the love of my life ❤️❤️
I LOVE YOU SO MUCH

22/07/2025

Heart break keh?
Dem don insult u with the help dey give u !!?

Sometimes the memes go hit you but relax no be you. Na your conscience won kee u“Owekwanu ihe ozo “😂
22/07/2025

Sometimes the memes go hit you
but relax no be you. Na your conscience won kee u

“Owekwanu ihe ozo “😂

Address

Nsukka

Telephone

+2349011216904

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Melo Chukwu posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Melo Chukwu:

Share