Boy wiz

Boy wiz spoken words, motivator

All your ego!All your beauty !All your wealth!All your hatred!All your wickedness!All your power and influence !All your...
10/05/2025

All your ego!
All your beauty !
All your wealth!
All your hatred!
All your wickedness!
All your power and influence !
All your connections!

The end looks like this .

Thank God no one has the exclusive right to live forever🙏.

Try to be good , your will die but your legacy may not .

Have a great day lovelies ❤️
Follow me @ BBoy wizfor inspiring contents 🙏🙏

God abeg when Pablo sef go blow
28/04/2025

God abeg when Pablo sef go blow

support me now when I de grind as an upcoming cos when I turn Pablo e no go funny tears in my eyes when the boy sef go m...
27/04/2025

support me now when I de grind as an upcoming
cos when I turn Pablo e no go funny

tears in my eyes when the boy sef go make money
but joy in my heart as I hear say joy is coming

no vex my guy say I no de dress like you
na u sabi how ur income take de come for you

no pressure me no stress me no impress me
na dis little little things de vex me

overtaking is allowed but speed kills so I go wait for my time

f**k boy, play boy, psych boy lost boy, bad boy
call me whatever you wish I de answer all

no forget say even the devil was once a saint
and every sinner for this life fit still repent

laslas I go come out for altar call
so keep running your mouth like waterfall
na man you be you no be God

shout out to family and people wey de gimme no stress. Boy alone..... No friends!
©boywiz

11/04/2025

God abeg
Which day Pablo sef go blow
🤔🤔

30/03/2025
hoping for some good time double six when I roll dice life don cast make I no lie water don tire to drop from my eyegimm...
11/02/2025

hoping for some good time
double six when I roll dice
life don cast make I no lie
water don tire to drop from my eye
gimme some sativa
make I take cool temper
a little liquor
make e take this pain away 💔
like pami, life don high me!
shout-out to family and people wey de give me low stress
boy alone, no friends 😔

we dream dreams because dreams are free but reality comes with a price we cannot pay for what good is a fertile soil whe...
02/02/2025

we dream dreams because dreams are free
but reality comes with a price we cannot pay
for what good is a fertile soil when they're no seeds to sow?
or what good is a seed when it cannot grow?
a balloon that cannot blow or a television wey no fit show
this life hard people bad everybody sad no money for bag boys de wear rag trousers de sag
money no de motivation no de mentor don gbase destiny helper sef need help
I don look for destiny helper tire I no see, I con realize say I gats become one
but how I wan take help your destiny when me sef need help ?

Address

Nsukka

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Boy wiz posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share