Lolo padro

Lolo padro A Content Creator,
Relationship coach,Business woman, nurse ๐Ÿ’ž, lifestyle๐Ÿค— Am a nurse,a wife nd a mother

16/08/2026

My man my everything ๐Ÿ˜˜

Tinz dey happen sha๐Ÿ˜†

14/08/2026

Clock it guys

Thank you all so much๐Ÿค—

14/08/2026

Naso life be?๐Ÿคจ

Is well.....

14/08/2026

WHEN WHEN WHEN ๐Ÿค”

When will i get to have enough for myself ๐Ÿ˜Œ

13/08/2026

Dis girl sabi do shakara eeh๐Ÿ˜†

Asa bekke๐Ÿ˜

13/08/2026

If to say imag!nation dey come to pass wetin be AMG wey i no fit buy๐Ÿคจ eeh
Mana odimma ๐Ÿ˜Š

09/08/2026

Ada said mummy snap me ๐Ÿ˜ so i decided to video her ๐Ÿ˜Š

Clock itt๐Ÿ‘Œ

09/08/2026

I don wake like 5 times before oo
All becs of exclusive ๐Ÿ˜Œ

God strengthen all good mothers ๐Ÿ™๐Ÿ™

08/08/2026

Naso dis children be ๐Ÿค” anu okuko nd rice ๐Ÿ˜€
Ada loves swallow nd oga loves rice ๐Ÿ˜‚

Okay nah ๐Ÿคฃ

08/08/2026

Naso my corn wan spoil for dis era๐Ÿ˜Œ i said no no no

My mother-in-law dey corner dey sing for baby wey wan distract my work ๐Ÿ˜€

Address

Nsukka

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Lolo padro posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share