14/08/2026
*Some of una hotspot name sef ehh, which one be “Connect make your glory disconnect”*😭
*But Why ?*😂
*Person wey I pąy 200k to teach me Forex trade don comot profile picture*
*Be like say na introvert🥲😹*
*Person go dey hungry* 😂
*One mumu go dey call me boss* 😂*
You fit don learn your lessons make them teach you another one*.
*That is what we call moral lesson🤌😂**
Make una no vex say I no post since ohhh, My neighbor born pikin wey resemble me, Na court I dey since 😒*