24/06/2025
Omo things dey happen for this life o! π³π
Imagine goat wey wan born, cervix refuse reach 10cm! E no gree open at all! Vet doctor no get choice β dem carry am enter theatre for emergency operation! π±π
Thank God, the surgery go well π
Mother and baby dey okay πππ
Na real βGoat wey enter labour wardβ matter be this! π