FederalPikin1

FederalPikin1 Comedy Alien ��

09/12/2025

Who's awake?
🤔

When e reach your turn use your mouth blow fire. I can't use my pink lips.
09/12/2025

When e reach your turn use your mouth blow fire. I can't use my pink lips.

Abeg who get 2 pen?
08/12/2025

Abeg who get 2 pen?

08/12/2025

Old school reunion 400k each,abeg na ransom? If Dem k1dnap our classmate wuna tell us ooo.🥶

07/12/2025

As am talking now, one pastor don dey deceive people somewhere,members sef dey believe.

07/12/2025

Happy first Sunday of the month

06/12/2025
05/12/2025

Why you go
come from Calabar you no sabi cook?

05/12/2025

Na rich man Dem dey divorce, poor man den dey japa leave am.

05/12/2025

Na woman wey you cover go cover you when you're in deep s**t.

04/12/2025

Sometimes Heroes don't wear medals, they wear responsibilities.

03/12/2025

Ir you're not feeling sleepy yet, hit the comment section.

Address

Ondo

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when FederalPikin1 posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to FederalPikin1:

Share

Category