21/12/2025
🤣😁 WEEKEND LAUGHTER WITH 😁🤣
1. You left me after seeing my nakedness, my own wey you see nah graphic design 💔😳🤣🤣🤣😭🤣🤣😭🤓🤓🤓😭😳😳😳😁😄😄
2.. Nice to meet me keh, I pity your life, you go soon regret meeting me🤓🤓🤣😭😭🤣😭
3. On behalf of your busy partner who is probably cheating on you, darling have you eaten 😭🤣😭
4. one day you Will found some one that truly love you, but for now, commot make I see space 💔😅😅😅
5. if nah you break the heart of this girl wey dey cry for alter, bro you don go🏃🏽♂️🏃🏾♀️🏃🏽♂️🏃🏽♂️🏃🏽♂️🏃🏽♂️🏃🏽♂️
6. you nyash touch me, you dey tell me sorry, sorry for what nah this one fine pass 😳😳😳😳😅👀👀👀👀😳😳😳
7.if I don put smile for your face before abeg return am👀👀👀👀😁😁😁😁😁
8. so true true some of una still dey single, I think say nah play play all of us the do😄🤓😭🤣😭😭🤣🏃🏾♀️🏃🏽♂️🏃🏽♂️
9. my crush no dey call me big head again, E be like say she don see person wey his head big pass may own💔🤣🤣🤣😭😭😭😲🤣🤣
If I made you laugh please follow 👉 Yakubu Abiodun 👈 for more exciting jokes daily