Princewill ogbu Tv

Princewill ogbu Tv To promote, advertising products and educate my followers

04/05/2026

On a closed door meeting with Mr tinubu and Senator Umahi


  time!Mr Chairman,Accurate Time Keeper,Impartial Panel of Judges,My Able Friends,Fellow Co DebatorsAll protocols duly o...
29/04/2026

time!

Mr Chairman,
Accurate Time Keeper,
Impartial Panel of Judges,
My Able Friends,
Fellow Co Debators
All protocols duly observed.

My name is my name, and I am here to propose the notion that states.

(‘Nobody Senior Another Person For This Life, Na Turn By Turn’) with my following reasons.

1. Dem first born you no mean say na you go first die.

2. If you first me touch ceiling because you tall, I go first you to pick stone for ground because i near ground pass you

3. You fit first me enter SS1 and I fit first you enter University.

Please before you continue reading please follow me 👉 Princewill ogbu Tv

4. My jeep fit stop for road while your Beetle fit carry you reach house.

5. Girl wey marry last year fit born pikin before woman wey marry 10 years ago.

6. Small boy wey just finish school fit begin work before chairman wey do NYSC 2015

7. If aeroplane engine knock, both person wey dey first class and the one for economy, na the same God dem go call.

8. Na Oga dey pay driver, but AC dey first blow driver before e reach oga for back.

9. Person wey dey healthy fit dîe before person wey dey sick.

10. You dey stay upstairs no mean say you near God pass.

11. You help me today, no mean say, i no fit help you tomorrow.

12. When you see me na when i see you.

13. Mr time keeper, as you want to ring that bell, may your time in this world not be over.

I hope with these few points of mine, I have been able to convince and not confuse you that (‘Nobody Senior Another Person For This Life. Life na turn by turn.)🚶🏽🚶🏽🚶🚶

10/04/2026

Address

Amaogudu Isiama Onicha
Onitsha

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Princewill ogbu Tv posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category