26/10/2025
π€£ LAUGH WITH ME π€£
0. i cover myself with the brΓ«Γ₯st of anointing π
So that hunger will not lack me, I mean I will not lack hungerπ€
What am even saying, thunder will fire English ππ
Grace , pack your load and leave my house ππ
1.If you wan encourage me, encourage me with credit alertππππ
which one be keep pushing, I tell ona say I get belle, ehnπ€£π€£π€£π€£
2. Sometimes ΓigΓͺria proverbs no balance, which one be "everyday for the thief one day for the owner"ππππ
abeg who loss ehn π€£π€£π€£π€£ππ
3. December don dey near o, abeg make ona hold ona phone π±well, make we no hear nah the SIM card na pain me passπ€£π€£π€£
Emeka we know na the sim card pain you pass,πππ inside iphone 17,
even me self na sim card pain me pass, π€π€π€ππππ
4. Abeg what do you call a short girl who just became a mum
Emeka: minimumπππππ
5. Person wey dey inside sickbay dey wear Gucci chainππππ©π©
6. Someone will just be on his own and get a notification from Facebookπππππ
you and 99 others are feeling pregnant with Graceπππππ
7. So Grace make i use my Android transfer 20k give your iphone 14,ππ
improper fraction, when the numerator is greater than the denominator it can't goπ€π€π€π€π€
8. American students when visiting the zoo, wow the donkey is so cuteππππ
Nigeria students Grace see your father, see your pa,ππππ
9. Me and my girlfriend were eating apple inside Keke today, the Keke driver said Adam and eve where ona dey stopππππππ
10. ΓigΓͺria and English, Emeka the fuel inside the generator plenty abi e small
Emeka:e plenty small
11. i wonder who brought the idea of not smiling in passportπ€π€π€π€
see as Grace resemble baboonπππ
12. Learn how to react to people post, na the same reason why rice no dey reach you for party πππππ
BAGXI BLOG