Emmanuel shopify expert

Emmanuel shopify expert Pls follow my page let grow it together

002 🫶 Chioma Davido Adeleke ♥️👌
27/09/2025

002 🫶 Chioma Davido Adeleke ♥️👌

The TOTAL-Nigeria-Engineer-turned-Senator-turned-Governor-now-King and The MOBIL-Nigeria-Accountant-turned-Senator-turne...
27/09/2025

The TOTAL-Nigeria-Engineer-turned-Senator-turned-Governor-now-King

and

The MOBIL-Nigeria-Accountant-turned-Senator-turned-Governor-now-President

1980s—Both oil industry employees
1992-93—Both Senators of the Federal Republic
2003-7—Overlapping period as State Governors

🙌

🚨Ahh Bike Man 🙆‍♀️Early this morning one video don scatter TikTok — dem capture bike man wey dey flex with brand new iPh...
27/09/2025

🚨Ahh Bike Man 🙆‍♀️

Early this morning one video don scatter TikTok — dem capture bike man wey dey flex with brand new iPhone 17 Pro Max! 📱🔥

According to peller and other Nigerians wey don buy am, the iPhone cost 3.5 million naira per one! 😳

Now everybody dey reason the same thing: where bike man see 3.5 million from? 🤔

I no wan talk too much, but abeg make una shine eyes 👀 — no be every bike man dey innocent oo, I no wan hear say person miss.

Lesson of the day: If you wan enter bike 🏍️ and suddenly notice say the bike man dey use iPhone 17 Pro Max, wetin be your next move? You go still enter or you go run? 😄

Congratulations
27/09/2025

Congratulations

Address

Lokore Street
Osun
23002

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Emmanuel shopify expert posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Emmanuel shopify expert:

Share