Nelojosh Okafor Chinelo J

Nelojosh Okafor Chinelo J COMMUNITY WORKER// CONTENT// GERIATRIC CARE
My family and i entertaining you how we can. I love you for loving me!

Una sure say this babe no go enter school because i don turn to talkative without pay 😂🤣😂Asa nwa m, my pride and more ❤️
25/09/2025

Una sure say this babe no go enter school because i don turn to talkative without pay 😂🤣😂

Asa nwa m, my pride and more ❤️

Omo the way i rush food this days eeeh dey be like person wey comot from prison😂🤣😂Person go just wake up dey shake like ...
23/09/2025

Omo the way i rush food this days eeeh dey be like person wey comot from prison😂🤣😂

Person go just wake up dey shake like small wořm🤣😂

Pregnancy and hunger no be friends at all, i don chop #500 akara and a plate of akamu as appetizer, i know by eleven I go chop the main course meal 😜

Remember no be me dey chop but na my belle e dey enter!

Make una follow me laugh 🤣😂🤣I met Ikukuoma 2017, Started Humanitarian work 2020…. So how does this looking for husband u...
22/09/2025

Make una follow me laugh 🤣😂🤣
I met Ikukuoma 2017, Started Humanitarian work 2020…. So how does this looking for husband using Charity work sound?😂🤣😂

NB: If you are of the same opinion, start Charity work and maybe husband/wife go locate you 😂😂😂😂

As for building houses, please I am looking for who to build for me too as I still dey pay rent😩

My second baby and I saying happy Sunday!POV: overlook this my nose, my real face dey huze 😂🤣
21/09/2025

My second baby and I saying happy Sunday!

POV: overlook this my nose, my real face dey huze 😂🤣

If you look behind you will see how Ikukuoma have expanded my ministry that was so small🤣😂🤣Make una help me thank am🤣🤣🤣🤣
20/09/2025

If you look behind you will see how Ikukuoma have expanded my ministry that was so small🤣😂🤣

Make una help me thank am🤣🤣🤣🤣

Be yourself some people say no, dem say na fake it till you make it but forgetting that faking it may feeyen gi inside h...
20/09/2025

Be yourself some people say no, dem say na fake it till you make it but forgetting that faking it may feeyen gi inside hot pot😂🤣😂

Ndi body banging good evening ooo, make me dey manage my non banging bodi 🤣🤣🤣

😭😭😭 what is now my position as a wife?See this small girl 😂🤣😂
15/09/2025

😭😭😭 what is now my position as a wife?

See this small girl 😂🤣😂

14/09/2025

God can remember anyone through anybody

Her story is pathetic, a very young grandma who sells Ube mgba, barely makes enough a day to feed her mother, herself, h...
13/09/2025

Her story is pathetic, a very young grandma who sells Ube mgba, barely makes enough a day to feed her mother, herself, her daughter, and granddaughter!

She almost wept but I hope the little 10k we gave her today serve as what would have been her profit for one week❤️

May God bless all hustling spirit out there!

How we touched an elderly today with a token of 50kVideo loading..
13/09/2025

How we touched an elderly today with a token of 50k
Video loading..

Na me dem dey remain food for now na me dey remain food for person😂🤣Life is deep, person wey dey say thank you ma don de...
10/09/2025

Na me dem dey remain food for now na me dey remain food for person😂🤣

Life is deep, person wey dey say thank you ma don dey receive thank you mummy courtesy of Chidera nwa m ❤️

Meta don carry their technical issues come my side😩My page has no violations and is not connected to any entity at all b...
09/09/2025

Meta don carry their technical issues come my side😩
My page has no violations and is not connected to any entity at all but just see the kind d!rty they did me on top this one one cent wey I dey gather for omugwo 😭😭😭

Which kind wahala be this abi na my side dem dey see power eeh

Make una help me ooo, I have checked and my page is innocent so why limit my earnings

Address

Owerri

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Nelojosh Okafor Chinelo J posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Nelojosh Okafor Chinelo J:

Share