Mummy Adaife

Mummy Adaife Content creator,Wife,Mom,everyday fun with my kids and lifestyle…
(1)

10/03/2026

Your chef no reach💃🏻💃🏻

10/03/2026

Wetin concern this one with country ha*rd 💃🏻💃🏻💃🏻

20/02/2026

Our Friday 😀😀 she no dey in the mood but wetin Africa mother go do 😀😀💃🏻

13/02/2026

Small thing dey don enter spirit 😀 our valentine outfit 💋💋

12/02/2026

Small thing she will run to her big sis, but till dey fig*ht her big sis😀😀

Happy new month Let love lead♥️♥️♥️♥️♥️♥️
01/02/2026

Happy new month
Let love lead♥️♥️♥️♥️♥️♥️

27/01/2026

Soma say she hear with her ear but honestly this girl no dey hear word 😀😀 nice one my daughter 💋

25/01/2026

Happy blessed Sunday ❤️

23/01/2026

Fine Mummy

22/01/2026

Una no go ask me which cream na u dey use because my skin no fine abi 😀if na my kids una go dey ask me which cream i Dey use on them

Address

Owerri

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Mummy Adaife posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share