Paul Amah Comedy

Paul Amah Comedy 🎭 Welcome to Paul Amah Comedy. Home of funny skits, relatable comedy, and positive entertainment. New videos every week. Follow, share, and enjoy!

07/09/2026

Sensitive part of a woman

07/09/2026

Don't say I didn't tell you 😜

07/09/2026

Men don't fall in love when they're Rich!

07/09/2026

You want to buy or ask questions? 😁

04/09/2026

Intelligent student πŸ˜ƒπŸ˜

TO ALL SINGLE PEOPLE IN THIS HOUSE πŸ—£οΈπŸ˜‚If you want marry and you know say you short, abeg πŸ™ try marry tall person! πŸ˜‚Becau...
04/09/2026

TO ALL SINGLE PEOPLE IN THIS HOUSE πŸ—£οΈπŸ˜‚
If you want marry and you know say you short, abeg πŸ™ try marry tall person! πŸ˜‚
Because me I don tire for this life! 😭🀣
Every time my neighbor and her husband wan change bulb, na PAUL AMAH dem dey call! πŸ€ͺπŸ’‘
Una marriage no get ladder? πŸ˜­πŸ˜‚

04/09/2026

If Theo should come alone, Theo fit Lost 🀣

04/09/2026

Na we be dey family 🀣πŸ€ͺ

04/09/2026

Which one gives you joy back then in school πŸ˜‚πŸ˜ƒ

Una go fail WAEC and NECO finish, now una run come dey lean nurse! 😭🀣See as three of una gather dey plan how to inject m...
03/09/2026

Una go fail WAEC and NECO finish, now una run come dey lean nurse! 😭🀣
See as three of una gather dey plan how to inject me.
Make nobody try me ooh! I get biscuit bone πŸ¦΄πŸ˜‘πŸ˜‚
Make nobody give me injection for biscuit Bone 🦴 ooh 😑

Address

Federal Housing Estate, Woji, River State
Port Harcourt

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Paul Amah Comedy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share