Okoro The Town Crier 1

Okoro The Town Crier 1 Here, i post inspiring comedy videos and other interesting contents
(1)

Wetin I dey find for ground sef I no know, nawa o ゚viralシfypシ゚viralシalシ  #
13/01/2026

Wetin I dey find for ground sef I no know, nawa o

゚viralシfypシ゚viralシalシ

#

Life dey tire person sometimes   ゚viralシfypシ゚viralシalシ
13/01/2026

Life dey tire person sometimes


゚viralシfypシ゚viralシalシ

12/01/2026

Welcome to another money making Monday

11/01/2026

Be focused in life, don’t be a pushover

゚viralシfypシ゚viralシalシ

Location pictures dey make sense sha
10/01/2026

Location pictures dey make sense sha

09/01/2026
Some guys and use*less risk na 5&6,  if no be Mumu dey worry, tell me why a young man go date a woman weh dey live with ...
08/01/2026

Some guys and use*less risk na 5&6, if no be Mumu dey worry, tell me why a young man go date a woman weh dey live with her pikin papa, and she still dey tell you say she never marry.

God abeg o.

07/01/2026

Sleep well children of God

Na clean up I dey since morning for my plantain farm, no forget this year slogan o.No give Ceaser shishi, make Ceaser hu...
07/01/2026

Na clean up I dey since morning for my plantain farm, no forget this year slogan o.

No give Ceaser shishi, make Ceaser hustle for himself.

There is no need to be doubting the power of God in your life.  Just believe that things will get better again in Jesus ...
07/01/2026

There is no need to be doubting the power of God in your life. Just believe that things will get better again in Jesus name, amen.

Address

16 Wilson Street Off Aka Road, Iwofe
Port Harcourt
50001

Telephone

+2348028866956

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Okoro The Town Crier 1 posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Okoro The Town Crier 1:

Share