ezennacomedian

ezennacomedian Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from ezennacomedian, Lagos.

Official page Of Ezenna comedian (Kindman) Sit back relax and enjoy the humor and shades of kindness
INSTAGRAM &TIKTOK

The house wey dem give me rent for Cottonou no get toilet and bush near there wetin make I do my people abeg i need sugg...
03/08/2025

The house wey dem give me rent for Cottonou no get toilet and bush near there wetin make I do my people abeg i need suggestion for comment session 😩

01/08/2025

KINDMAN &TITUS (Last Episode ) ……

28/07/2025

Kindman and him compound people wahala
Tell me for comment section no to pack leave them πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Ft//
πŸŽ₯: Brodaop

Guys I wan relocate from Nigeria go Cotonou I go need roomate. Who dey come
23/07/2025

Guys I wan relocate from Nigeria go Cotonou I go need roomate. Who dey come

Blessed to have one of best team and likedminds in world , Sit and wait for what we are cooking . Make sure you subscrib...
20/07/2025

Blessed to have one of best team and likedminds in world , Sit and wait for what we are cooking .
Make sure you subscribe to my youtube channels

ezennacomedian
πŸŽ₯πŸŽ₯

17/07/2025

Kindman with see finishπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Guys at this point it’s time to make decision

Wt// Peggy
πŸŽ₯ Brodaop

15/07/2025

Kindman finally catch thief today πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚


πŸŽ₯

10/07/2025

Finally Kindman don get work 🀣🀣🀣🀣🀣
Ft//

πŸŽ₯

✨

02/07/2025

Kindman and relationship issues πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£
Wt//
🎡 Ifunaya : Kelly Vee

πŸ˜‚πŸ˜‚
01/07/2025

πŸ˜‚πŸ˜‚

01/07/2025

Kindman and him family wahala πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Abeg make una tell me for comment section For person wey don repent which S!N dey okay to Commit?? Abeg quick I need ide...
29/06/2025

Abeg make una tell me for comment section
For person wey don repent which S!N dey okay to Commit??
Abeg quick I need ideas

Outfit by :
Muse:

Address

Lagos

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when ezennacomedian posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to ezennacomedian:

Share