TOOTH PIK

TOOTH PIK Comic designer πŸ₯΄πŸ₯΄, A proud toothpick personality πŸ™„πŸ™„πŸ™„

10/05/2024
10/05/2024

Always listen to ur health πŸ™ŒπŸ™Œpls like and follow my page 😘

Even if na pure water you see drink, abeg try use toothpick 😌😌😌😌pls like and follow my page and I owe you a kiss 😌😌Debor...
05/05/2024

Even if na pure water you see drink, abeg try use toothpick 😌😌😌😌pls like and follow my page and I owe you a kiss 😌😌Deborah ChelotiClitasha HendersonPretty Joyce

22/03/2024

Aunty, Sell your papa land, travel go UK😏😏😏😏😏no be everything I go teach you 😌😌😌 Cabejec AllanMc AllanteLumela KLumela KamupiraaEvangeliEvangelist Felex Gwarinda

21/03/2024

Cost of living don dey kill the living 😭😭 people wey dey prison no know wetin God do for themπŸ₯΄πŸ₯΄πŸ₯΄

21/03/2024

Guest don plenty pass wedding riceπŸ₯΄πŸ₯΄πŸ₯΄πŸ₯΄πŸ₯΄

15/03/2024

Who i offend?

14/03/2024

As country tough like this, person go come tell me say bread and Coconut na su***de πŸ™„πŸ™„πŸ™„πŸ™„ just com close😏😏na your left ear I go bite

14/03/2024

Pls follow and like my page😘😘I owe you kisses and no matter your distance I must travel to give you a peck😘😘

Address

Port Harcourt

Telephone

+2347080104442

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when TOOTH PIK posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to TOOTH PIK:

Share