Winny Flex

Winny Flex Epic Skit Maker
Intellectual Entertainer (comedian and actor ).
(63)

Viral Content Reactor
Eyes of the men πŸ‘€
Men mouthpies
Social Media Adviser
A Realist
President Of The Federal Republic Of Rororo
Verysweetgoodman 🌴🌴🌴✳️✳️✳️

This one wey be say I just Dey fat for only belle Make e be kwashiorkor ooo 😭😩😩😩
18/09/2025

This one wey be say I just Dey fat for only belle
Make e be kwashiorkor ooo 😭😩😩😩

Una say love does not cost a dime ,how come I come Dey pay for bride price
18/09/2025

Una say love does not cost a dime ,how come I come Dey pay for bride price

How pastor go Dey preach about kindness And church Wi-Fi get password 😭😭
18/09/2025

How pastor go Dey preach about kindness
And church Wi-Fi get password 😭😭

Sandra which one come be β€œwhat is my weak point β€œYou want kpai me ? You need my money you still need my life ?😩😩
18/09/2025

Sandra which one come be β€œwhat is my weak point β€œ
You want kpai me ? You need my money you still need my life ?😩😩

Every time What do you do for a living?What does the living do for me too ?
18/09/2025

Every time What do you do for a living?

What does the living do for me too ?

E reach my turn to become uncle  #10 biscuits no Dey Nigeria again 😭😭😭
18/09/2025

E reach my turn to become uncle #10 biscuits no Dey Nigeria again 😭😭😭

Abeg amek una no vex say I no dey online sinceI go do small thing for Sandra head😩🀣
17/09/2025

Abeg amek una no vex say I no dey online since
I go do small thing for Sandra head😩🀣

Good morning my amazing people
17/09/2025

Good morning my amazing people

As all of una Dey pray against bad people so Abeg make nothing do me o
16/09/2025

As all of una Dey pray against bad people so Abeg make nothing do me o

16/09/2025

Nnemeka wants to arrest his father

I finally returned home today Instead of my father to accept me just like prodigal son he chase me commot the house I do...
16/09/2025

I finally returned home today
Instead of my father to accept me just like prodigal son he chase me commot the house
I don’t know why my own thing Dey always Dey different 😩😭

Address

Port Harcourt

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Winny Flex posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share