
24/07/2025
with MrsLjay
π F1 in Nigeria dey trend : Dis na sake of sai, Nigeria don join pipo wey go host di Formula 1 Motorsport with Opus Racing Promotions for inside Abuja.
π Amaechi dey trend : Dis na sake of sai, di foma Rivers Govoo wey be oga Chibuike Amaechi yarn sai, Tinubu no go make dem happy but ADC go make dem happy.
π Monday D7β dey trend : Dis na sake of sai naija pipo for X dey yab di Edo State Govoo unto him waec result wey dey fly everywhere for di online.
π Portable dey trend : Dis na sake of sai, Verdarkman and Portable dey drag dem self for di online.