22/05/2026
🚨 OMG
Nigerians take note of this man__”Any day wey I dey work, on duty as an officer, i dey with my rifle dey work, make somebody video me. Na dat oga wey give una the order say make una dey video us go come do your burial. he will be the one to bvvry you people.
If dem born anybody well, video me when I’m on duty, performing my lawful duty in the Nigeria Police Force.
For 26 years here, we dey svff£r everyday. Uniform una no fit buy, nothing una fit do for us. No accountability for any l0st life.
If not for this new IG wey start to amend things and started giving families of fåll£n officers their benefits. Monkey dey work, baboon dey chop.
If dem born anybody well, carry your camera come around where I dey. Watch me well. Even if na full bus, I go finish all of una...”
- An alleged Nigerian Police officer issues alarming thr£åt in viral video, sparks reactions online.
Moral lesson: Stay safe out there, share to create awareness. Dont joke over this