04/04/2025
School na scam, school na scam, na waste to go school, people wey go school wetin Dem don achieve.
Somebody say she go abattoir you dey ask wetin be abattoir, Aunty abattoir na slaughter house.
Aunty you see why education is important, it's gives you an edge, it gives you enlightenment and makes you stand out.
School na scam coming from an illiterate that didn't even write junior waec.